Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Una sure say this guy even good reach Delap😭

400,632 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 50

Фото профиля Mukadam 😎✌️
Mukadam 😎✌️1 месяц назад

And I be dey pray say make I sabi play ball like okocha, no wonder I no sabi play ball😩😭

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

And you been de blame your innocent uncle for village

Фото профиля Mukadam 😎✌️
Mukadam 😎✌️1 месяц назад

Innocent uncle wey dey farm dey say make e rain on his cassava😭

Фото профиля Mukadam 😎✌️
Mukadam 😎✌️1 месяц назад

Pray**

Фото профиля Big Rasheed
Big Rasheed1 месяц назад

Wetin garnacaho Dey do wey make us sell am go chelshit

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

Na wetin them de gas 😭😭

Фото профиля Bayobets
Bayobets1 месяц назад

God go punish you if stop cooking

Фото профиля Yurdy
Yurdy1 месяц назад

What’s he doing ? 😂😭

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

I’m confused too 😭

Фото профиля ִֶָ
ִֶָ1 месяц назад

Na wetin Nico Williams dey do wey make us say he no good btw😭

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

😭😭😭

Фото профиля Goke🍹
Goke🍹1 месяц назад

Dera this thing don do now 😭😭

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

If Mikel tell am make he stop that day, he for gree?

Фото профиля Okanga01
Okanga011 месяц назад

Wait nah Hull city b dis

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

Yea

Фото профиля Okanga01
Okanga011 месяц назад

He was really useless

Фото профиля DICE
DICE1 месяц назад

Na Just Entertainer like SKIT MAKER🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Bros ovie.
Bros ovie.1 месяц назад

This is exactly how Ronaldo dribbles but more worse. Trust me aside from goal scoring Ronaldo is way worse than delap.

Фото профиля 德亚 🖤
德亚 🖤1 месяц назад

Shey na Ronaldo?? He no good rara 🤮🤮 But okocha??? We go expose all those shalaye wey them use whine us when we small 😂😂

Фото профиля Bros ovie.
Bros ovie.1 месяц назад

Exactly. I agree with u. But if u say okocha no good for playing far better than Ronaldo wetin make una dey compare Ronaldo to Messi? That is a far more disrespect than likening Ronaldo and haland. So una no like disrespect but una dey disrespect Messi for years now.

Фото профиля Daps🔨
Daps🔨1 месяц назад

@elonhatedera Dem don tell you say Ronaldo no good, you still dey cry

Фото профиля Bros ovie.
Bros ovie.1 месяц назад

@elonhatedera That one na fact na. Everybody know that one. 🤣🤣🤣. Na the audacity to compare am with Messi for years and the disrespect pain me.

Фото профиля Daps🔨
Daps🔨1 месяц назад

@elonhatedera Mumu say na fact, you think say I Dey support your claim ?

Фото профиля Bros ovie.
Bros ovie.1 месяц назад

@elonhatedera Una no even know wetin dey worry una. So u think say na my claim I give u. Na una claim na. 🤣🤣. But una claim na still fact. Only to score goal Ronaldo sabi. Him no good at all. If him fit do other things una no go blame Fernandez for not creating for him to score.

Фото профиля Salt of Life
Salt of Life1 месяц назад

No end result just they kick ball troway

Фото профиля 𝙀𝙍𝙄𝘾
𝙀𝙍𝙄𝘾1 месяц назад

This guy is literally useless The teammates close to him were begging for the ball, but he will misbehave and loose the ball and they will have to work hard to win it again. Absolutely useless player

Фото профиля L____T²
L____T²1 месяц назад

Delap too much for JJ Okocha

Фото профиля Chukwuemeka Chidiebere
Chukwuemeka Chidiebere1 месяц назад

The guy just calm down dey play rubbish 😂😂

Фото профиля badawah🦍
badawah🦍1 месяц назад

On God, no manager this period go condone this nonsense football, see players to pass too and you de dance Etigi😫 even loosing 4-0. Bench player no time.

Фото профиля UnitedDevilHQ
UnitedDevilHQ1 месяц назад

He always make his team worse, what's the usefulness of all those isakaba if it's not gonna be for creating chances? Yakubu Aiyegbeni is a more marketable legend than this Baba, him na great for Even now

Фото профиля Olivia 💞
Olivia 💞1 месяц назад

Baba nor dey pass

Фото профиля Abdul- Maestro
Abdul- Maestro1 месяц назад

Its annoying being okocha's team mates when does he even decide to release the ball, i understand taribo west now. Because if you lose the ball while passing or trying to beat your man once and pass or shoot it is understandable but trying to dribble for dribbling sake while your teammates are fighting for their lives is crazy.

Фото профиля Random dude on the internet
Random dude on the internet1 месяц назад

Vex go wan finish him teammates 😭😭

Фото профиля BiLLiE
BiLLiE1 месяц назад

After now dem go Dey talk say useless goals Na hin my goat Dey score how about this JJ betting with useless dribbles, dribbling when ur team is losing and getting piped, him just Dey full of himself him no even care about team at all

Фото профиля Young Sliverno
Young Sliverno1 месяц назад

Dem go dey lead their team 3-0 4-0 he go dey do stupid dribble wey no dey do anything. Na that time you go see say Ronaldo dey hungry for that goal to win that match aje

Фото профиля SlimStyles_Utd
SlimStyles_Utd1 месяц назад

Loosing 4-0 and still having guts to be dribbling around when your players are waiting for pass 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️ Enugu Semenyo no go kill person 💔

Фото профиля EKO Akete🎴
EKO Akete🎴1 месяц назад

See player ???

Фото профиля Olowolayemo
Olowolayemo1 месяц назад

If I be him teammate Walai I go beat am, after match o I go make sure say my hand touch am Walai. Wetin be this?? We Dey down 4-0 guyyy oyawere ni??

Фото профиля For the porn of it
For the porn of it1 месяц назад

We idolized this guy as kids cause we didn't know ball . This guy must be so annoying to play with wtf is this rubbish

Фото профиля Sixtus
Sixtus1 месяц назад

Honestly, Jay Jay na just average player o. If na this era, e for no really trend like that

Фото профиля sekoni
sekoni1 месяц назад

The amount of time wey I Don shout “release ball” Dey uncountable

Фото профиля うずまきナルト 🇯🇵
うずまきナルト 🇯🇵1 месяц назад

I am sure he frustrated his team mates a lot because instead of him to pass the ball, he will prefer to do his skills and lose the ball

Фото профиля Randy🪖🧳🦅
Randy🪖🧳🦅1 месяц назад

Omo, Chelsea dey pipe dem 3-0 and the Werey still dey show his stupid talent

Фото профиля nwokeOjoto
nwokeOjoto1 месяц назад

And him team dey lose oo😃😃. Nothing concern Jay Jay with positive result

Фото профиля drippybacon
drippybacon1 месяц назад

he is overdribbling. The messi sef he dey glaze know when the dribbling is enough , if okocha could do that he would have had a better career

Фото профиля kidda gramm 💫
kidda gramm 💫1 месяц назад

Nah! this now looks like a sponsored campaign to dent one of our greats. Yh JJ is overhyped but he’s still an African legend, he played his role in elevating African football let’s respect his legacy.

Фото профиля kiñg Mãñüél 👑 👑
kiñg Mãñüél 👑 👑1 месяц назад

Omo madueke na Gem oo

Фото профиля Joe klef💎
Joe klef💎1 месяц назад

No be the dribble Dey pain me ,na the facts say him team Dey lose 4 -0 and planty space Dey to pass the ball yet him no pass ,,that guy self 😔😔

Фото профиля Ugbedeojo
Ugbedeojo1 месяц назад

@ericobasi_B I no come understand older generation football knowledge again o

Фото профиля Abayomi
Abayomi1 месяц назад

His teammates whenever dey see Okocha dancing and wasting ball 😭😂

Похожие видео