正在加载视频...
视频加载失败
“Unavailable”…. Whattt! 🔥
23 条评论

May they give am chance 😩🙏🏻🙌🏻🤯

@vict0ny too good🏟

1000/10🖤🔝🖤 over sabi

That song wan kpai am 😂

Victony jor!

Na to dey milk the past remain for afro-fl0p artist wey no get tour cos album don fl0p upon all the farming... flopido & gbatony are already in their No-Hit Era alongside bombo-boy and wizshit... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

I hope we are all 30BG right? @davido

Oloriburuku Omo abawunpabe @BaddestCivilian u dey see , make your block head table any good songs from your goat , table

Chai nah now I know say Davido spoil this song

Sharp ❤️🔥

He tried but the song nearly take he life😂❤️

Active and connecting

See voice bro 😭❤️ Make I keep Wetin dey my mind to myself 😅

STARLIFE 🤍🤩🍃

Sabi boy❤️

Wtf is this 😂

This is fire

I am unavailable, dem no dey see me. Na so Oriade just dey unavailable everywhere

Na only Davido part sweet chai🔥🔥🔥

🤔 WOW

FC tears just full this arena tonight 😂😂

Mid 🚮

@OtpSize E too good
