Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Unboxing my new iPhone Duo
98,980 просмотров • 24 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

I swear u dey madd😂🤣😂🤣😂🤣😂😂😂😂😂🤣😂🤣 As u open am my phone first fall down…. As i hear dami duro i no knw when i match my phone… Na God save me say he no spoil d screen

But e Dey show Apple brrr Na Apple do am Manage am 😂😂😂😂

Where you order am 🤔 you buy iPhone duo for $200 😂

Haha 😂 Na from temu you made the order 😆

Just dey play your game dey go !!

Weyrey omo 😀😆🤣

Na wetin x want be this sha

two boxes is diabolical. i cant keep up with the one phone i already have

iPhone twins 😂

I can't year Yoruba but this message is so clear and funny. 😂

I dey enjoy ur content baami❤😅.

🙆🏾♂️🤷🏾♂️🤦🏾♂️💔 😆🤣😂😅🥹😭

@brain_walex

Na 5000 naira them sell am

😂😂😂😂

iPhone duro 😭😂😂

Bhadguy 🤣🤣🤣

😂😂😂😂

Asasi to le wo Europe 😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

😹

😂😂😂😂😭😭

Olofo 😆

😹

Long time guy

iPhone duro lo far ju iPhone Duo lo,no worry Ejeh 😂🤲

Lol…. We must find the chincoooo🤣😂🤣🤣. Sey oka 50k Mo e lowo kin ba e pee paaa

🤣🤣🤣🤣 you don rush go buy brick game .....chaiii dey don do you strong thing ooo

😂😂 LUCCKY GUY😂😂

😂😂😂😂

Do you check if it's belod iPhone 🤣🤣🤣 or VDM 🤣🤣🤣


