正在加载视频...
视频加载失败
Understanding boyfriend of the year 😂
10,260 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Festus SNR⚽️1 年前
To even see this kind girl for Nigeria wey go tell Chief say she get boy, na by connection

El Chapo🐐1 年前
But u no lie for her na 😅😅

Kweku Of Ph City1 年前
Go collect good food jhoor

Ori Ade1 年前
If you go Dey do serious boyfriend, she will still meet the man at your back. So kuku let her go and meet him jejely

Courage of Lagos 🌚🌻🌝1 年前
Your own no pass money 😂

𝐆𝐇𝐀𝐍𝐀 𝐁𝐑𝐄𝐀𝐒𝐓 𝐂𝐎𝐌𝐌𝐈𝐒𝐒𝐈𝐎𝐍🇬🇭.1 年前
😂😂😂

CryptoPatra .sign 🧡1 年前
God forbid this kind bf abeg

Marvistar⭐1 年前
Lol 😂

Friday Okpolokpo1 年前
😆 🤣 😂

KVNG UNITED1 年前
Crazy😂😂
