Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Understand”out now.🔥21
154,935 просмотров • 24 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

I love you ojo But you really gotta quit this shii😭 Go back to streaming ogo

Hey Guyz am an afrobeats artist from Kano pls check my song out 🙏🙏🥺

@abazwhyllzz E no go better for you as you spoil my ear drum

You better go back to your streaming me I like you pass this one you Dey do 😂

Active ojowerey 💙

“I like the way she Dey do me”

Them need tell all of Una the truth sha

Tyla type of beat!

genuine advice; bro focus more on your streaming. this music p can be a hobby at best

No be say this song sweet but i love every trying man 👍🏼 kudos to you❤️

Everyone is running mad😭😭😭

Like play like play you don enter music

Your pa

Bro just the street

Ojo too fly ❤️🦅

Bad guy.

I like wetin you talk for Re-birth your going crazy dawg

Ojo Leave music focus on streaming Abeg

Dem don Dey deceive u 😂😂 do me do me All your songs fit no reach “money wan kill me by koluwahala 🙆🏻♂️😂😭

@abazwhyllzz Ojo mi 🥳🥳

Genuinely guy just stick to streaming

Ko funny sha 🚶🏾♂️➡️🤧🤬

Wetin dey pain me be say the boy actually Sabi sing I no know why he dey drop all these things 😭😭

😂😂😂ojo abeg

💯🙌🏻

😂😂

@abazwhyllzz Ojo stop this trash enough is enough for this country

Michael ojo Jackson

@abazwhyllzz Ogun kpia you nonsense boy better go back to Carter go learn

wtf bro? Omo u go pause this rubbish o.. Abi u just wan set urself up for dragging!
