Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Unpredictable game
14,824 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 18

GoodnessTg4 дней назад
You're showing us to do what exactly? Game that you did not post

LLQ50🥀🫶🏻4 дней назад
You no post am , sha God seees all

FLACKØ4 дней назад
Dey post all your games my boss😭😭

De Tyga4 дней назад
You no dey post code why??

Noah4 дней назад
This one don boom na Congratulations

VIBES BOY !!!4 дней назад
Did you post the code😭

Noah4 дней назад
Just send dinner come this side 🥲

Ebube Sam4 дней назад
Boss abeg dey post all ur booking codes 🙏🙏

Ekene Eneh4 дней назад
🌹💯💯 for you sir

Ekene Eneh4 дней назад
Good luck Boss

Jamo ❤️4 дней назад
You dey show us and you no post am o gaa oo 😤😡

NoSa4 дней назад
Oga game don cut

Frank Mark4 дней назад
Fenerbache fucked people up today

Osei Gabriel3 дней назад
Please your game is so nice

Akim Sumaila3 дней назад
I’m going back to work

Josie S Rushing4 дней назад
Na your game I okay today

imoh godwin udousung4 дней назад
I sha cash out 23k before e cut

Saidu Abdulhameed4 дней назад
How e con be now e boom?



