正在加载视频...

视频加载失败

unreleased btw

102,306 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

osamaGADDAFI 🐝🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 的头像
osamaGADDAFI 🐝🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿3 个月前

See how independent soldiers dey chop unreleased RAW 🐝

ivana 的头像
ivana3 个月前

New burti when?

Streetwise 𖤐 的头像
Streetwise 𖤐3 个月前

If you no drop bb lifestyle i go wound you aje 😂

Chibueze Yip 的头像
Chibueze Yip3 个月前

Kilo put me for settings I be Ur top fan I get in unrelease song I tilted who's Ur dealer I just wish I fit get a verse kilo business is business let's deal

PS†💎🇹🇹 的头像
PS†💎🇹🇹3 个月前

First artist to perform song wey dem never realease

O T 的头像
O T3 个月前

I'd like to hear one unreleased music of yours.

EBUKIZZY🪖 的头像
EBUKIZZY🪖3 个月前

definition of MOTION one foolish individual come really dey follow me talk for this twitter say kilo no sabi music,bro wtf😭 see as aura dey cry😭

Aura salad🥗 的头像
Aura salad🥗3 个月前

na God go punish anybody wey say you no good

Adebayo Sammie 的头像
Adebayo Sammie3 个月前

The los angeles part I dey Los Angeles in my Mercedes kai. This bobo good Abeg

Saint Stunna✝️ 的头像
Saint Stunna✝️3 个月前

U really sabi this game. Wish I had the resources I’ve studied quite a lot even got a great team behind me

SonicDaStepper 的头像
SonicDaStepper3 个月前

Move @mavoswago this is the second time this song song has lots of potential so let’s make a remix bro One verse from you will be legendary

savvy🧛🏾☣︎ 的头像
savvy🧛🏾☣︎3 个月前

@savvyswago2

captain 的头像
captain3 个月前

i can’t seem to imagine the havoc it lll cause when it’s out

ᴍʏɴᴏʀ 🚩 的头像
ᴍʏɴᴏʀ 🚩3 个月前

If your music na hotel i swr inno go fit check out

🆔 的头像
🆔3 个月前

Independent kilo

Nkee 的头像
Nkee3 个月前

OMO when una de drop am ? 🔥🔥

Miloisacreative 的头像
Miloisacreative3 个月前

This has to be the craziest motion I've seen wtf🔥. For song wey never drop

Noush 🇸🇳 的头像
Noush 🇸🇳3 个月前

🥹🥹🥹

Victor01 的头像
Victor013 个月前

Mavo you wan talk say you no see my post nìyẹn oooo. I go report you to big wiz ooo

•📩 的头像
•📩3 个月前

Balenciaga on my feet

nba🧑‍🌾 的头像
nba🧑‍🌾3 个月前

You don change your name for this X like 20 times 😹

ISAIAHHHHHHH🫩 的头像
ISAIAHHHHHHH🫩3 个月前

No 1

psykotic 的头像
psykotic3 个月前

woah

KWABZ🐺 的头像
KWABZ🐺3 个月前

How far you no wan drop Ofakwu?????

scantex_youknow 的头像
scantex_youknow3 个月前

Drop for us on Friday abeg

Williams 的头像
Williams3 个月前

Marvo songs too the burst my head 😍😍😍

darkweb 的头像
darkweb3 个月前

@IBRAHIMSTARBOY7 ukani 1

DEJI200222 的头像
DEJI2002223 个月前

ogo

13enz0 的头像
13enz03 个月前

Who no sabi kilolo no sabi music take it or leave it . 🙂you must be bizzy

MERCURY🇦🇷😈 的头像
MERCURY🇦🇷😈3 个月前

Kilo my healer 🥹🔥

OTF BANKX 的头像
OTF BANKX3 个月前

Make wona no worry, Mavo nah him hold Decembizzy

DIRA 的头像
DIRA3 个月前

Yayyyyyyyyyyy mavo to the world

IF U KNOW U KNOW 的头像
IF U KNOW U KNOW3 个月前

I dey try o kilo Give me verse

相关视频