Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Up and dangerous.
29 Yorum

Just one pin 🔫 All your muscles go burst 😂☠️

Dengerous kehhh😂😂 make person tell am make him go chop

Wetin be this? 😂 😂 😂 😂 Make you no go do that thing your ribs commot o. I no go hear contribute money for hospital bills o

Local Hulk

Talent unlocked by hunger 😂

Unna don post my video now unna no tag me o

How does he do this or is it a rare condition?

“Up and dangerous” brother who are we fighting 😭

There’s one guy that is an American that goes insanely ppopular for this rare body disorder I really hope this boy knows how make use of this body Just find the guy page Copy whatever he does and tag him Simple as abc

@officialEFCC Don win 😭😭

Active as well💪

All this one no go solve family problems ohh continue no go learn mechanic work

Very dangerous indeed😂😂😂

U b toad

What's this? Omooo go chop fufu make you for get strength

Na bat

Azaw naw

Hunger go make you bring your talent come out 😂

For any of your gadgets repairs you can contact us @kenytechworldconcept. We give flawless repair services 🛠️

See people wey dey live amongst us

Hulk From Temu 😂

lol 😂

Tinubu must go abeg

Break ur phone screen first ode

Up and greatful

Guy got gills not lungs 🙄

How's bro doing that?

Original

What is this this early morning 😂

