Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Urhobo Rap can sweet โฆ. ๐คฃ๐
32 Kommentare

Them Sabi the thing

Tie another cana erriga e clear ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No be ghe ghe dey dance so ๐๐๐

This jam sweet pass wetin odumodu black dey use injure our ears ๐๐

This person resemble your papa ๐๐

LoL where you for bring this one I show my mom na she shout LoL I wan kill myself with laugh

You don finally jam the real area !!!!

Urhobo to the world From Emonu Orogun @erigganewmoney

We are from one town... Thank you so much erigga

Iโm in love with an Urhobo girl

Hahaha Erigga nor kill me with laugh oo na really Wah

Area deh always represent

I nor know say this song get video o

See as u deh move ๐ฎโ๐จ

๐ฏ facts

No be play oooo๐ญ๐๐sit down look ๐๐๐๐ผโโ๏ธ

I no remember this1 o ๐

I go lie for you๐

This guy too sabi sing ๐๐

Urhobo to the world

Wow๐

๐๐ฅ๐

This one proper gbedu,u no the matter na brah ๐๐๐

๐

Proudly URHOBO๐โฅ๏ธ

๐๐

๐ฅด๐ฅด

Pikin no add timaya and nwanne mighty

Them sabi the thing. Well well

Rap too sweet abeg that's why I nor dey play with Erigga lines

๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
รhnliche Videos
Ayiiii bandla...๐๐คฃ๐๐คฃ so sweet๐ฅฐ
Zanele Mokoena ๐ฟ๐ฆ
38,781 Aufrufe โข vor 6 Monaten
