Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Urhobo Rap can sweet …. 🤣😂
32 Yorum

Them Sabi the thing

Tie another cana erriga e clear 🤣🤣🤣

No be ghe ghe dey dance so 😂😂😂

This jam sweet pass wetin odumodu black dey use injure our ears 😂😂

This person resemble your papa 😂😂

LoL where you for bring this one I show my mom na she shout LoL I wan kill myself with laugh

You don finally jam the real area !!!!

Urhobo to the world From Emonu Orogun @erigganewmoney

We are from one town... Thank you so much erigga

I’m in love with an Urhobo girl

Hahaha Erigga nor kill me with laugh oo na really Wah

Area deh always represent

I nor know say this song get video o

See as u deh move 😮💨

💯 facts

No be play oooo😭😂👔sit down look 👀😂💆🏼♂️

I no remember this1 o 😀

I go lie for you😂

This guy too sabi sing 😂😂

Urhobo to the world

Wow😂

😂🔥😁

This one proper gbedu,u no the matter na brah 😂😂😂

😂

Proudly URHOBO😂♥️

😂😂

🥴🥴

Pikin no add timaya and nwanne mighty

Them sabi the thing. Well well

Rap too sweet abeg that's why I nor dey play with Erigga lines

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣
Benzer Videolar
Medikal is goated😂😂😂😂! What a rap, the napo part🤣🤣🤣🤣
Dr Sneaker Nyame
146,147 görüntüleme • 1 yıl önce
