Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Use me as your "you dey mad" button.😭😭
164,681 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
30 Yorum

The yansh make sense na

Even blind man know say na edit ??

Would you like 360 for the camera 😂💔

The distance from her waste to the yansh na like 5k if you use bolt 🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

The woman try cause she nearly look like 8

🇺🇸 iPhone 12 64gb Chip Unlock 210k

When you clean your room after 5 months and find this🥲💔

You do back shoulder join too... 😮

I love Twitter I no go lie comment section just made my day

I'm I the only one seeing female version of Johnny bravo. Na only Sunglasses 😎 remain. 😂

I laugh so tey I no know wetin to comment !!! Y’all comment are hilarious gossssssshhhhhhhh 🤣🤣🤣🤣🤣

This filter mad oo 😂 I for say

Abeg make she no turn around again 😂 😂

She did nyash for 300k and there gave her nyash based on her budget.

No be this same lady deh comot blood and worms 🐛 for coochie the other time?? And i told someone that all this thing na acting, he carry the video go church group.

My sister why not keep the one God gave you and go to the gym

Perhaps the chair for your house too strong 😂

B like na Yabaleft u do ur own o 😂

Na weight lifter design them give you.

"Tidi ba baje, ................."

U never see anything, if person beg u for that 300k u no go give am, now u don go buy wahala with ur own money

Na body builder do surgery for you😂🤣

Like wetin bricklayer mould

Na Anambra she do the yansh 😂😂😂

She be like who wan take off 😂

Walahi, o ni jere As you make we waste my data

This one na nya. E no complete😭

Filter effect the breast too

😂😂😂
