正在加载视频...

视频加载失败

Use me as your "you dey mad" button.😭😭

164,681 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)

30 条评论

Doyenro 的头像
Doyenro3 年前

The yansh make sense na

Naomi Of Life ❤️ 的头像
Naomi Of Life ❤️3 年前

Even blind man know say na edit ??

Incoming 的头像
Incoming3 年前

Would you like 360 for the camera 😂💔

BLACK DADDY 的头像
BLACK DADDY3 年前

The distance from her waste to the yansh na like 5k if you use bolt 🤣

Olayinka 的头像
Olayinka3 年前

🤣🤣🤣🤣🤣

#Mayowa 的头像
#Mayowa3 年前

The woman try cause she nearly look like 8

HBEE TECH GADGETS OF LAGOS 的头像
HBEE TECH GADGETS OF LAGOS3 年前

🇺🇸 iPhone 12 64gb Chip Unlock 210k

Chuks Godfrey🆖🇳🇬 的头像
Chuks Godfrey🆖🇳🇬3 年前

When you clean your room after 5 months and find this🥲💔

TheNneka 的头像
TheNneka3 年前

You do back shoulder join too... 😮

ORIADE 的头像
ORIADE3 年前

I love Twitter I no go lie comment section just made my day

Koye 的头像
Koye3 年前

I'm I the only one seeing female version of Johnny bravo. Na only Sunglasses 😎 remain. 😂

ORIADE 的头像
ORIADE3 年前

I laugh so tey I no know wetin to comment !!! Y’all comment are hilarious gossssssshhhhhhhh 🤣🤣🤣🤣🤣

Qüavöriãn 的头像
Qüavöriãn3 年前

This filter mad oo 😂 I for say

Anxiety 💡👣 的头像
Anxiety 💡👣3 年前

Abeg make she no turn around again 😂 😂

Uncle Fli 的头像
Uncle Fli3 年前

She did nyash for 300k and there gave her nyash based on her budget.

Segun Peters 的头像
Segun Peters3 年前

No be this same lady deh comot blood and worms 🐛 for coochie the other time?? And i told someone that all this thing na acting, he carry the video go church group.

king Akeem Joseph Gedeus 的头像
king Akeem Joseph Gedeus3 年前

My sister why not keep the one God gave you and go to the gym

EPONLABIZZY! 的头像
EPONLABIZZY!3 年前

Perhaps the chair for your house too strong 😂

Iye Pikin 的头像
Iye Pikin3 年前

B like na Yabaleft u do ur own o 😂

Olayemi J Tijani 的头像
Olayemi J Tijani3 年前

Na weight lifter design them give you.

kappuccino 的头像
kappuccino3 年前

"Tidi ba baje, ................."

ADE OF LAGOS (TINUBU FOR NIGERIA) YBNL 🇦🇺⚽️🏀❤️ 的头像
ADE OF LAGOS (TINUBU FOR NIGERIA) YBNL 🇦🇺⚽️🏀❤️3 年前

U never see anything, if person beg u for that 300k u no go give am, now u don go buy wahala with ur own money

Olajide Bolaji 的头像
Olajide Bolaji3 年前

Na body builder do surgery for you😂🤣

Vintage man 的头像
Vintage man3 年前

Like wetin bricklayer mould

BIGpeace 🌴🌎 的头像
BIGpeace 🌴🌎3 年前

Na Anambra she do the yansh 😂😂😂

dev.Guy 👨🏾‍💻🇳🇬🇰🇳 的头像
dev.Guy 👨🏾‍💻🇳🇬🇰🇳3 年前

She be like who wan take off 😂

Crystal💎 的头像
Crystal💎3 年前

Walahi, o ni jere As you make we waste my data

Wayveeeeee! 🧘🏾‍♂️ 的头像
Wayveeeeee! 🧘🏾‍♂️3 年前

This one na nya. E no complete😭

NWA LINUS🚀 的头像
NWA LINUS🚀3 年前

Filter effect the breast too

ᴏʟᴜᴡᴀꜰᴇᴍɪ 🎲 的头像
ᴏʟᴜᴡᴀꜰᴇᴍɪ 🎲3 年前

😂😂😂

相关视频