Loading video...
Video Failed to Load
Usher begs for forgiveness after breaking a member’s iPhone 13 for pressing phone in church. This one don pass begging matter😢😂
35 Comments

Omo dem see us finish ooooo

Make pastor replace the phone now

Ndi content

Go and meet your pastor

Werey, na content…

Hand don finally touch one of them

No be Richard mille you dey wear so Sell am buy the phone, werey omo

You don go do pass yourself

You go cry

New age ushers lol 😂

He is a content creator check his chest mic Dey there, dem think say dem fit mumu person

Aswear if it’s mine, you will buy a new one Repair wetin

Make them open church account carry money buy another one na 😂😂

Collect garri use am knack beans for krikri

You don over do 😂😂😂 And you said she was chatting man That simply means you were watching her chat Okay na 😂😂😂😂😂 Consult your pastors to pay her ooo

please don’t pmo

You’ll sleep for cell till your family pays up

Na skit because you suppose Dey chop Moro as you Dey talk

He go buy am oo. If this werey na angel ehn, they no born you well make you no follow others sing Hallelujah

You say whaaa

@grok is this real or content

Finish him!! Church ushers dey vex me bad! They think they can do whatever they want in church

Though its content, these things do happen, which us to say, you are a fool, if you ever put yourself in this situation, and hand suppose meet you for being foolish.

The work you're doing, they don't pay you abi? That one na story for the gods. Maybe you should have thought about that before you abused the small position they gave you as usher. Na wetin dey worry Nigerians be that. Too power drunk. Small position wey them give you, you wan abuse am dey take 0ppress. Anyway, dey pay am small small till e finish. Maybe that way, you go get sense.

Trek go fix am... She's chatting man, on her phone ? You suppose sleep cell.

Your anger go pay. If ur anger hot how he go buy the phone. Just dey go house. Leave ur anger with the woman

Arrest that man

Bomb they your head. Better look for fund to replace that phone. No fixing

Na me go collect tithe and offering till my phone money complete

Make e press the person another iPhone 13 money abeg. Na just 450K. Bastard think say na him sabi worship God pass 😂😂 Overzealous idiot.

Poor man with hot temper, this will be your last hot temper action.

This is content. What’s that black thing hiding in the shirt

Instead of you telling the person to stop pressing phone while services is going on, you broke the phone wow, then pay now

Support you ? Bro all of us need support And our hand dey inside our pockets As you way need support pass us remove your hand from your pocket cause nuisances you go face the tragedy

Na pastor born you make e wan disown you😏?
Related Videos
Sensitive content
Ashif, arrested for molesting a 13-year-old girl in Sambhal, UP, begs for forgiveness, claiming all women are his "mothers and sisters."
Treeni
31,165 views • 1 year ago
Sensitive content
Twitch streamer Abgxlina begs God for forgiveness after doing a stream with Clavicular 😳
views
97,742 views • 4 months ago
