Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Valentine's day drama already between a lady and a married man 😂😂😂😂😂
87,887 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

Happy marriage Wey I dey manage, you wan come spoil am. E no go better for you.

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nawaooo! 😆 😆

A billionaire born in 2004 and made his first billion in 2006! High Chief Uduakommiri. 😂 🤣 🤣 🤣

E don cast already..

Honestly 🤣🤣

Even in a lovely marriage side chick still dey, imagine the marriage no com lovely…

Lol 😂 He said do you want to spoil my marriage Onye Ala

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na old video, but it the matter still red

What if na Uber guy.... The way some girls dey shoot content ehn... Hopefully this comment can save his lovely marriage 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😅

🤣🤣🤣🤣Daddy calmuo down o

😂😂😂😂😂 nwunyem ga ejidem oo

🤣🤣🤣🤣

Wahala no too much

Lol

And it still ended up here

This guy is ijiot 😂😂😂 He no say he get "Lovely Marriage", he still carry demure side chicken 😂😂😂 Umu nwoke Zukwaanu Ike 😂

Na content creator chief udu

I know 😂😂😂

He even called it " my lovely marriage"

What happen to the single guys out ehn this girl dem do you

High chief udu ako nmiri

High chief Uduakommili 😂

Funny but Na skit.

Na content creator Uduakommiri be this nah... E get as this people go package content e go look real

Chief Udu akoMmiri, my billionaire friend lol.. nice content...

And now we've all seen it 😂😂😂😂😂

When you forget you are a borrowed lover

This video is at least 10 year old, give it a rest😭

This one na content

Si ufute @BaeBucci

Stupid content

🤣🤣🤣🤣 osim " You want to destroy my LOVELY marriage"...

Lovely marriage you still de do side chick

This is content video

Hehehehe

@Darnjorsh you don later cast 🤣🤣

🤣😂🤣😂

This guy's content di egwu

Make una calm down ooo' Na skit maker be that High chief Uduakọmmiri....born in the year 2004, made his first billion in 2006 🤣🤣🤣

😂😂😂
