Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Vdm accept Nikkitall challenge in Lagos
114,017 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

This VDM na very wise guy.

Baba I just wan comment you for that brief documentary you just did at Jos. Very bold step. I wish more youths can join in this kind of awareness . Nice one Gee.

Bro you really makes sense ❤️I don't know why many black losses their sense when they see oyinbo

My own be say make Sporty sha give unah ODD so I fit bet on you cos this white guy will learnnnnn😆

Na u go talk wetin u want for urself for this life

No gree VDM😂

Abeg I no go stop to Dey learn from vdm... chaiiii Elite mentality 🍺

I too like this guy ahbeg,if the white wants to fight let him accept VDM's terms and conditions,if not no fight,you no fit come all the way from yanko come dey tell us Wetin we go do for here,always feel like they are kinging everywhere they go

Your name suppose be verywisedarkman

Let’s do this!!
Ähnliche Videos
Sensitive content
i accept the challenge
Benjy 🌙
12,900 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
VDM 8 ibos very much
RAZOR BLADE
326,833 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Modiji accept this challenge 👇
Lala
26,468 Aufrufe • vor 2 Monaten
