Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Vdm Boi Boi don enter plane oooo
16,531 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

Any insult wey we no remember please write am for comment section 😂😅

📌📌

Pepper 😂😂

Chaiii God in heaven it’s plane that dey use to entice d youths now, be bragin abt entering a plane local flight, d way una take yeye our Youths ehhnn it’s not fare oo 😂😂🤣🤣🤣

😅😂

Beautiful to watch

VDM baboons...🤣🤣🤣 Catch fun....I dey road...me I be VDM white gorilla 🦍

Oburo obele 2 efulefu 😂... ORGANIC LUV FOR PRESIDO ✌️ ❤️

As una enter plan now country don Dey okay Abi those children come back ?

Haters where exactly are you all crying from 🤣

🤣😂🤣

Omo poverty na bad thing o

How to join ratel

True true una be mumu vdm una oga the show u when him Dey enter local plane

Tinubu go soon join Ratels,

Useless people everywhere for the county

😂😂😂😂
