Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
VDM making plenty sense here
Комментарии: 11

Even Wizkid dey use song writers u dey mind them everybody dey use song writer

does this represent Miami?

Davido was doing well in music with good song writers, until chief priest started writing song for him.

Nigerians who hate Davido and say people write songs for him are the dumbest people! Cuz songwriting is a normal thing and it has been going on even before we knew Davido. But of cuz they want to troll him and say Wizkid writes all his songs 😂

VDM get depth o interesting submissions

All these ones na medicine after death, covering up for your last video about them.

Omo this guy just dey do reverse psychology 😂😂😂😂

Davido don open many of them wey dey do like gods for the industry now, if no be OBO all of the artist be Dey claim say nobody Dey write for dem now😂, with Davido we know the game better now💯, even Michael Jackson get writer ✍️

Stfu we don’t want you on Burna’s ass we know you don’t like him. Leave him alone fam & face your Davido

Kai this ur vdm na mumu, after he don talk to dem tell dem how useless they are he quickly come up with this one to praise dem just to control the damages he has done in his previous video 🤣 Werey

No be writing o you fit deliver as an artist
