Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Very Daft Man is obviously not standing with the people
10,427 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
28 Yorum

@warning234x You don’t make sense atall so we shouldn’t do crowd funding to raise ransom for kidnapped kids ? I guess cos you aren’t directly involved

@warning234x The energy you use attacking VDM would be more useful if you direct it at the government , but somehow VDM the main issue for you… That says a lot

@warning234x If you are not a fool you and VDM who is older, why are you waiting for him to tell you what to do before doing it, what stop you from staging your protest in which hole you reside in. If there is no VDM on this media what will you talk about? Such a waste of a specimen

@warning234x The funniest part is that you are the daft one here

@warning234x No be the same 1 head you get VDM get, abi VDM get 2 head?

@warning234x Are you not the same person wey dey always talk say you no rate Verydarkman? Make God take you Werey

@warning234x Why you no cm out for protest? Are you not a man like him,abeg shout up jare odè

@warning234x Doris ogala is ur governorship candidate for Abia state why are u refusing to post it Abi shame de catch you to post am? Make una de Yeye una self for that una clownish party! Bunch of jokers!!

@warning234x You just so foolish seeing this on your timeline.. well you’ll be fine .. you can’t be hating someone and want to progress, do your own and let him do his own

@warning234x Oga shout up vdm is not your problem We know you are an insider and you know what your people are doing

@warning234x The problem with this rats 🐀 is that they’re so useless that when you speak the truth they’re still blind to accept it . Shame on illiteracy!!

@warning234x Well yall should keep educating d daft and dumb guy,many of us don move on from daftman and his group

@warning234x I dnt know why you people are attacking each other instead of come together to face the government to tackle the issue Una See as south Africa dey united to chase other African and government no their government no get mouth ... If Nigerian united and all influencer will endn

@warning234x Without talking about VDM, yall are so us£!£ss

@warning234x The day when them go catch this guy I pray make VDM jam u one on one , I wan see something he get wetin u deh believe

@warning234x If you see aso rock security, you’ll know going there isn’t for the weak 😪

@warning234x @warning234x If the werey never post VDM your papa no dey rest, VDM doesn’t know if you exist or you dead, VDM is only your engagement

@warning234x Fool can’t you talk about something else and leave vdm alone.

@warning234x How much APC dey pay una sef

@warning234x Una think say Yoruba forgets That boy blood 🩸 dey cry 😭 make una worry

@warning234x So you know say if VDM no dey dey protest 🪧 e no go hold??

@warning234x Oga you Dey craze if at this point you can’t put things aside for this children and you be better werey

@warning234x If your family is involved will you say this? You’re a lunatic and may it happen to your children too. Useless son of a bitch

@warning234x Mumu

@warning234x The energy you put talking about vdm With all the vein for your neck

@warning234x Oga do your own now You no fit stage your protest.

Who be this one again, Una format don cast leave VDM do your own make we see abi you nor be human being?

@warning234x Everybody dey chase Cloud go rest abg
