Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Very foolish man ๐
110,140 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Loyalty of a poor man should never be trusted

You they trust poor man ๐ Well na David caused all these rubbish Una they do good heart for Nigeria

See Ratels Mr integrity ๐๐๐

A po0r man is loyal to nobody.

Never trust the loyalty of a poor man

Dear @burnaboy please avoid this guy please, I love you so much ๐

Mouth don change now as he don chop bellefull ๐๐๐

A very foolish guy @thatverydarkman Ogun kee you .

@Gaga017373 @realvictorfr Una don see ham Abi Evidence shock ๐

๐๐๐you de believe poor man loyalty? Okayyy

@GoldenGirl1449 Casted ๐๐๐ This boy no get sense!

Okay now between davido and vdm who come be hypocrite abeg VDM dey very foolish o

I swear e get somethings u go do as a Man U go Dey foolish

Na the day Davido make mistake be this

Never trust the loyalty of a poor man

See how public opinion is swaying against VDM ? I like . You canโt fool people forever. Heโs taking the support of people for granted .

Very useless daft man๐

I no dey give a man more than he deserve

This is a normal thing that happens in everyday life. VDM and Davido will never be the first or the last friends to fall out. Many Nigerians have a toxic mentality of being so loyal to the rich that they allow themselves to be suppressed and cannot speak up. VDM is different.

Na waiting he dey chop at the moment him knw imagine this r d same people u dey drag nw because dey dnt support u nw

D guy no get level and him supporters be like people when don craze before ๐๐

I swear na burnaboy dey give dis guy liver

Former poor people

na mumu that man be

๐๐๐๐๐

@stfuyugo He dey milk Davido clout

@Ayomikun_913 ๐๐๐คฃ๐ญ

Avoid poor man guy ๐๐

Never you trust the loyalty of a poor man

He de milk baddest

Very Foolish Person

Chai ๐คฆ
