Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Very stingy generous boy 😂😂😂
11,570 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 40

Calm down e go reach everybody

😂

This small boy heaven nah view once 😂😂😂

😂

The second guy no care either small or big he no care but the first one dey reject ham 😫 wetin he no fit collect for when he dey rich he no fit accept ham for this poor period I dey read his mind 🤣

😂

🤣🤣🤣🤣

😆😂

he dey scale am 😂

I’m telling you 😂😂😂

🤣🤣🤣

His facial expression ehnn 😂😂😂

those ones fit no deliver him if he reach their turn like that, he know wetin he dey reason 😂

@MissRozapepper Exactly 😂 back in the days 😂💯fb

@MissRozapepper olohun

Cheerful giver like this No stingy in this young king 🫶

Ooomo see title 🤣😂😂😂

@SodiqStijani42 😂

E dey use der head Tactics ni 😂

So cute

He is between 😁

😹😹😹

😂😂

Emi Idan, I no Dey carry last, Abi I no talk am😂😂😂

This look oooh

And it a good thing so people won’t take advantage of you

Dem no born anybody make he touch the food. Na class captain he be🤣

😂😂

Active

Na because say I no sabi weytin tmrw hold ni ooo, if not !!

Na me Dey feed you now oo, because table fit turn tmrw, but I trust myself hin go still favor me

Oxymoron

This looks like a blackmail scene tho😅👍

People with defence analogy

Na good manager

Bad boi

@MissRozapepper Fb when What’s my offense

Forget e attitude the boy na giver🙌, if you like nor dey stingy make you feed who nor go feed back 😭

Why do I feel that this boy is passing a message?? Despite the taunting and humiliation, he focused on getting fed. Lesson learnt here.❤️❤️

Oxymoron ☺️
Похожие видео
Sensitive content
WHEN HER MAN IS STINGY😂
Gentuu
65,969 просмотров • 1 год назад
