正在加载视频...
视频加载失败
Very useless person😡
18,371 次观看 • 22 天前 •via X (Twitter)
26 条评论

Hin say "You go touch ground"😂🤣

Manja can we play a bet If I win you, you cut your dread and if you win.. more praise i guess

Nah bad person this guy be

“No worry u go soon touch ground” 😹😹 I just know say na die u de 😹

U don confirm am Abi😂

This beating sweet me 😂.. e don tey wey u don dey bully bois 🤣

Flawless victory

lol

which kind game is this first 😅😅😅😅

No breaker? 😹

You get issues brah🤣🤣🤣🤣

No worry you go touch ground

What game is this

The girl fine ngl

I miss playing Excalibur

Manja why you dey shout! No shout o😂

I go beat am even if Na bwess the girl put for him head... E go shock am

Just a game ke

leave wetin?

How often do you fix your game pads? 😂

Na only jobless guy fit di this 😭😭😭🤣🤣🤣

Ahswear na bad pesin, catch am 😅

Girls like this already like the first guy They just want to make him jealous or stressed

I believe he let his guy win to impress the girl or for content nobody can be this ass

Which Kind Game Be This Wey Nuh Get Breaker???

This video they always crack me up especially they mania they give the guy
