Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
VERYDARKMAN and PORTABLE please 🙏😩
219,151 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

You do skit, you no blow You do music, you no blow Now you wan turn motivational speaker abi na advicer😂😂, Sapa na bastard

Who blow for your family?

I just know say you go reply, as you don use my glory shine, hope you're happy 😂😂

Village people my brother

I Dey look tru ur glasses. Who be that fine girl wey Dey video u dia?

My guy King of PR 😂

You no trust me

I trust you die You no Dey ever miss You too Dey talented my bro We Dey chop your skirt and music for this side ❤️

PORTLANDS WTF 😅

Good music no need too much PR, make we breathe abeg.

No promote your business you here. Okonobo

36 states waka’ na you sabi wetin you dey find Oo

Bro, today I saw a movie poster . Guess who I saw it was you .and am like one person musician ,actor , skit maker .omo bro God bless you o . Friday night 🌙

Portable still dey collect😭😭😂😂😂

You sef don luzgad!! Portable fans no hear English you need to talk am for Yoruba to understand oo!!

Leave the clowns na here talent Dey

This song is a gbedu jam but the problem I have playing it on mondays is how people look at me playing Friday party song on a serious day like Monday . I embarrassed myself this last Monday . I drove passed some women with the gbedu but they never stopped looking at me like Werey .

Na this same thing make sabinus no gree help you

Which person you dey support 😂

😂😂😂😂

Portable fans “Portland” I just weak😭😂

Gbedu wey make sense no new too much pr but carry on 😂

Portlands keh? Abi pork meat Otutu zeh nation IKA of maruwa

Portable fans are called porters? They port things from one place to another. Please use the right word next time.

This guy too funny I swr hustlamindset Marketing strategy just full your hear I gats learn from you

Choose your hero's wisely Like why will @iamnasboi and the rest you call your celebrities be my hero like WTF... WHY NOT Donald,billgate ........... TELL ME YOUR HEROS AND I WILL TELL YOU THE PERSON YOU WILL BECOME... peace❤😇💣

MAKE GOD PUNISH YOU THERE! YOU NO DO THE SAME THING TO BURNA BOY YOUR SENIOR? ACTIONS HAVE CONSEQUENCES L…

go warm eba chop vdm song sweet pass your own

Dem wan collect shine for Nasboi hand 😁 baba quickly cry out 😂😂 Nobody fit stop your shine Ajeh! ✌️

Make them enter boxing ring first i wan see something... 😂

I too like this Nas boi baba no dey use opportunity play 😂😂😂

Nasboi 😭😭🙏 Baba say I believe say you no thief the Marwa Verydarkman- even if he thief am that na before na😩 I dey read your comment for IG dey laugh 😂, Brother Lawal Michael Nasiru too good for this comedy thing

Portland ke

Hey @iamnasboi 🙌🏽 huge fan over here, Just dropped a new song and it’s mad trust me. Would really mean a lot to me like if I could actually come over to your studio and make a video with you vibing to the song. Nothing is impossible with God ❤️.

All love ❤️ We streaming

@Hybrid_Ola

Pls for what 88k

New music dropping soon 🔜 plz like and share thank you 🙏

🙌🙌🙌🙌🙌🙌🙌🙌🙌. You are an amazing. This is beautiful. God bless you. Those two men need to stop all that drama.

