Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
VeryDarkMan never see anything for Lagos 😂😂😂
1,104,718 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Adex smithvor 2 Jahren
"I go tell davido say na 500k" Daniel reghal

IRUNNIAvor 2 Jahren
Make him start to dey drag hotels abeg

Dami’ Adenugavor 2 Jahren
Be like una don see person wey go Dey do everything. Thought y'all hated him tho

Sk Compzardvor 2 Jahren
Very soon now, him go start to dey drag hotels 😂😂

Balogun Shola 🇳🇴vor 2 Jahren
Weyrey say he go tell Davido say na 500k🤣

chuvor 2 Jahren
Dami come hear this one o, Netflix and chill things

Michelle🦋🌹vor 2 Jahren
Clout chasing got him here 😂

BIG FEYI🐻❄️✨vor 2 Jahren
Daniel Regba would never tho. He prefer to kpain inside his povarti than accepting an offer from Davido

May Jay ❤️vor 2 Jahren
You for tell Davido na 1M

jey jey ⚜️vor 2 Jahren
Lagos is unnecessarily expensive
Ähnliche Videos
1:34
Sensitive content
You pregnant for Verydarkman ke? 😭 anything your eye see you collect 😂😂😂
DemoLa
127,383 Aufrufe • vor 1 Jahr
