正在加载视频...
视频加载失败
Verydarkman on a phone conversation with Chike. 😂🙆🏽♂️
30 条评论

That’s not Chike’s voice sha 🤣

Omo jollef don buy market 😭😂😂😂

😭😭😭 e go allow me fuck e wife ⁉️

If chike sue you now for image tarnishing you go dey do like say na you sabi English pass. That’s a dent on his image i don’t care about the person he is referring to probably Mr Jollof that’s their problem but you can’t use a superstar name as chike for such clout

VDM don crase

That hotel na my hotel that year o😂😂😂

Guy😂😂😂 Chef Vdm wan burn this jollof with him cooking o 😂😂

Hmmmm... Chikee! Vdm too wise.

He no really wise normally

😂🤣

Lol vdm no well 🔥😭😭😭

So you wan let us know say you dey talk to Chike ?

Wetin be this naaa

vdm no well

I love it when vdm hold them by their balls. Because make it make sense that Peter received $800k dollars.💵 I still come out to say that he never received any royalties but he only received 3 to 4m. How is it possible that a grown up man as st peter has already forget that he received $800k (1.3billion Naira )at his age and he forget to say it in his videos. Shows his lieing to us. And why admitting after making videos and say you never 👎 did. For those ratels wey attack vdm l Dey come💀

😂😂😂😂 fool

😂😂😂💔

Smiles 😁😁😁😁😁

🤣🤣🤣😂

🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣

Which kind cruise be this nau

Which one be say en go let am do en wife ? 😂😂😂

Vdm na fool 😂😂😂

This guy na clown

Make Chike confirm am first 😂

Vdm na werey 😅😅

Omo this wan weak am ! 😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

See who Nigeria dey wait make bom save them. Rubbish

wtf 😂😂😂
相关视频
Sensitive content
Leaked Phone Conversation: EFCC invites Bobrisky and VeryDarkMan
@𝗼𝗻𝗲𝗷𝗼𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀𝗯𝗼𝘆
394,628 次观看 • 2 年前
