Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
VeryDarkMan vs Davido 😭💔
106,870 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

I don hear that English again "User " na wetin my babe call me last before she leave me. 😁

But the this becoming too much the celebrities play with our emotions they only care about themselves I hope some people can open their eyes

Watin pain me pass for this whole issue is David no fit reply am cos too many controversies wey VeryDarkMan go use against am plenty 🤦♂️.

He really said all this to Davido na wa oo

Chiii this one hard but vdm is saying the truth. I love vdm I love Davido 🔥💀❤️

Vdm no shaa send anybody. Even him blood brother if him fuck up him go call am out asap .

I love Davido I support vdm

DAVIDO EVEN LIKE THIS VIDEO

@davido them no born your papa well to reply VDM

Omo we wey love both like maddddf Dey on depression mood 😭🤣🤣🤣💀

Davido wey Dey fight for him own pocket

VDM SCATTER EVERYWHERE 🤣🤣

I really hope this will be the first and last time for real. He should face music because he doesn’t care about the interest of the people.

Nothing but the truth.. 😂😂

Hmm 🤔

Obo don suffer 😂

Wahala 😂😂😂. Davido no fit talk

VDM go too beat davido I swear 😂

That man no loo like devido.... That's kizzie Daniel

Who did this 😂

VDM no dey play with family matter 😂 Davido body don dey hot. Animation no lie!

Who did this 😂

Them done too use many Nigerians “Users”

😀😀

Wahala 😁

VDM your Papa, you're mad, will Davido control is uncle political decision, Bitter soul, you contribute nothing than bringing content, you're mad, where's all the Kele napep and things you say you will crash the prices...

This is so hilarious🤣🤣🤣

.@davido dem born u well make u do pim...

Vdm posted this ??

Ba Davido you Dey warn like this ?😂😂

Mehhhh,🤣🤣🤣

Is this the Lagos game tooooo💔💔💔😂

Wetin be this again 😂

@Dcreativepelumi That head nah so exactly how he head be. Proper fraud 😂😂😂 thank God I done leave 30BG join outsider yesterday Same Davido way scam us way be fans 😭😭😭
Похожие видео
Sensitive content
This pastor came for VeryDarkMan and this happened 😭💔
Oyindamola🙄
125,027 просмотров • 19 дней назад
