正在加载视频...
视频加载失败
Victor Osimhen tonight 🥹✨
41,480 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

This can't be my "Victor Osimhen",this is "Victoria oshimen"😂

Na victor osimhen be this ? Or na Victoria osimhen ? Zero composure he just Dey do do Dey jong jong

@victorosimhen9 see your brother o 😂

Osimhen from Temu 😅

I can't hate this guy, never

This one na Victor wey miss road 😂😂

This one na Victoria osinwin 😹😹😹😹

if this Osimhen lookalike was anywhere near him, he better pray the real one doesn’t notice… because that pressing alone no be friendly greeting. 😭🔥”

this one no download finish

Our world best striker

This guy too de feel like na him be the real Osimhen o... This guy hold he fame tight 😂

Nothing even concern Victoria osimhen with wetin MC Dey talk he just Dey lack composure Dey go

Person say na Victoria 😆

Low budget osimhen

This one nah "Made in Aba" Victor Osimhen. 😁😁

Low budget Osihmen

Temu Oshimhen

Him high

Na okirika victor b this

Na Victor osinwin be this 😂😂

🤍🤍✨

Osimhen from temu

My new song successful dropping soon ❤️🔥💯

No be Agege victor be des?

Make this boy go learn work now ooo. He no make name pass Mr spells ( spell Buhari) 😂

Victor Osimiri 🤣🤣🤣

This one dey hungry

Which victor be this one again ?

Why is he jumping up and down

Temu 🤣🤣🤣

Where is this

What manner of f00ling this? Cringe!
