正在加载视频...
视频加载失败
Village fun! 🤣🤣
11 条评论

Meanwhile for another side 🤣😂

🚨🐔 Your hen is missing, and there's no time to waste! Dive into this freaky rescue mission starting Freaky Trip now! 🎮 Join the adventure on: 🕹️ Nintendo Switch: 💻 Steam: #NintendoSwitch #Steam 🎥 Watch the trailer below! 👇

All this pple no fit stop run gather am beat

Hand for touch the guy on blue tee shirt, he was lucky he slowed down.

Person wey Una suppose gather beat dey chase Una anyhow. Any of them try rubbish with me, I go too beat the gods

The kind wound weh I bin get for leg that year ehn😭😂

This one no sabi run sef 😂😂😂

The same village, Okaiuga Nkeogwu Abia state

If na me be that guy on blue. I go intentionally slow down a little bit. And when I observe the masquerade is closer, I go put leg for am….the way the masquerade go fall ehhn, but as e dey fall I go pick race on another direction. Or I pull cloth mix with crowd asap 😂😂😂

Chai, I miss Azia and ihiala Lga as a whole 🥲

Fuck it! Make i pack my bag dey go Nara😒
