Loading video...
Video Failed to Load
Vintage Wizkid (Classics) ❤️🎧
51,075 views • 2 years ago •via X (Twitter)
12 Comments

@Mista_Mdee Mamacita >>>>>

😏 the first two hot too

- Come Around

@Mista_Mdee MHD X Wiz - Bella Justin Skye X Wiz - you don't know E plenty okoo

@Mista_Mdee Omo, that ogede really put me in the mood then eh😭😭, this Wiz love no go ever end for my head☺️☺️

😂😂

@Mista_Mdee Starboy don pay ein dues sinceeee! Kojo funds ft Wizkid - I like KLY ft Wizkid - Scrrrr pull up Radio & Weasel ft Wizkid - Don’t cry

@Mista_Mdee You been get all these videos for your device? U na oga nla

😂😂

@Mista_Mdee Thunder fire anybody wey dey compare wiz with any naija artist

@Mista_Mdee Girl I swear I don’t want no wife just want you for the night. Wizkid a craze see that part for ogede Dey always burst my brain

🔥
