Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Vura out @ midnight 😈🤞💤🚗🚗
41,415 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

So nobody fit burn this guy hard drive

👈 presave

Omo ur music really challenged my life

Vura!!!

Nah this boy life dem for take no be innocent Mohbad 💔

You be fuu!!

Please no release am

If you release this song this night...I go pay cultist make dem mend you for me

So those 2 guys no fit gather beat u for there

Na those ppl wey dey vixen for him videos I dey vex for pass E think say them like the song 😭😭😂

𝘛𝘩𝘪𝘴 𝘨𝘦𝘯𝘳𝘦 𝘯𝘢 𝘢𝘧𝘳𝘰-𝘢𝘯𝘵𝘪𝘤𝘩𝘳𝘪𝘴𝘵

This stoopid fuuul your friends suppose kidnap you lock you up untop with chain cuz you be mumu

Your gbedu Dey bust brain 🔇🔥

Make I go sub my Spotify make them no use this shii do ads for me

VURO VURO VURO VURO 🔥

Nor try am release this thing make God nor punish you

we there

It’s normal he’s singing for kids why the crash out ?

Better come carry Wheelbarrow make you start work before e late

No forget put am for dustbin

So nobody fit thief this guy laptop?

Eshi Eshi 😂

🥷

Abeg wetin u smoke? Na just normal question.

Well, production is brazy 🔥

Vuraaaa

You blow before asake oo but see wetin you dey do

U and 2 useless bad friends wey no fit advice u

Make person help reset this guy with Moro

I know criticism pr too ! But man ! Do another thing

Ghbemide o

O fe shofo niii? Comot my tl

Don’t do this bro?

Oshodi lil uzi abeg naw
