Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

W Awesome in the chat 👏👏👏👏

58,361 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

MANDELA profil fotoğrafı
MANDELA5 ay önce

Yakub bastard 😂😂

I Sell Land profil fotoğrafı
I Sell Land5 ay önce

It’s the way the babe turned his face cap to the front for me 😭

TØF ★⋆✪ profil fotoğrafı
TØF ★⋆✪5 ay önce

When camera man wan feature with style

Praiz profil fotoğrafı
Praiz5 ay önce

I Dey wait for the werey since 😂😂💔

Boss boy profil fotoğrafı
Boss boy5 ay önce

Saw the cameraman and took a screenshot, just to come into the CS and find multiple me's😭😂💔

A. I. Francis profil fotoğrafı
A. I. Francis5 ay önce

Na Yakub dey shoot this video. Mad!! Just iPhone 17pro max and mad editing!!! Sharp!

israel oyelowo profil fotoğrafı
israel oyelowo5 ay önce

Cameraman 😂

CFC Rambo profil fotoğrafı
CFC Rambo5 ay önce

I always do this for my friends but that last phase is me abeg adone complete my mission ko use talk kill me 😭🤌😩

MEMES COLLECTOR🤌 profil fotoğrafı
MEMES COLLECTOR🤌5 ay önce

Una don allow my screenshot waste...I think sey na only me see the cameraman.

SUNEDIT 🍃 profil fotoğrafı
SUNEDIT 🍃5 ay önce

No be the guy una de find me this

Degen profil fotoğrafı
Degen5 ay önce

I’m sha never doing this again cuz na me later collect bad name from the friendship group.

Xon profil fotoğrafı
Xon5 ay önce

Bro is angry he doesn't have a babe😂

popo_Richie profil fotoğrafı
popo_Richie5 ay önce

Y’all exposing too much bro When I don get babe Which scope I go use like this

ᯓ profil fotoğrafı
ᯓ5 ay önce

Na awesome do video but na yakub dey trend ahh😂😂😂

Observant✊ profil fotoğrafı
Observant✊5 ay önce

😂😭

FRANOŘA🪡🎤 profil fotoğrafı
FRANOŘA🪡🎤5 ay önce

No body is even talking bout the video na camera man ona dey look 🤣🤣 ogbafia

SuperFly profil fotoğrafı
SuperFly5 ay önce

Na yakub be cameraman oooooo

Based on T.e.M.!.T.o.p.E. profil fotoğrafı
Based on T.e.M.!.T.o.p.E.5 ay önce

“Odunlade Adekola in the fcking chat”. Werey wey Dey house with side babe na e still Dey act as camera man 😄😄😂

Tonie🐺 profil fotoğrafı
Tonie🐺5 ay önce

Think kind content just day raise girls trust issues all this content creators are just foolish spoiling relationships

Iyawo Tielemans🦋🌸 profil fotoğrafı
Iyawo Tielemans🦋🌸5 ay önce

🌝🌝😭😭

Shola Video|Editor profil fotoğrafı
Shola Video|Editor5 ay önce

Omo with that kind yansh...omo awesome try oo..I go dom lock face dey lick lips for inside car😅

PAUL profil fotoğrafı
PAUL5 ay önce

So na phone Dem dy use shoot content

Manlike_Dave profil fotoğrafı
Manlike_Dave5 ay önce

No be Yakub be that ? 😂

tadeyoflagos profil fotoğrafı
tadeyoflagos5 ay önce

Werey said “I don complete my mission” 🤣

Big_kachi💚 profil fotoğrafı
Big_kachi💚5 ay önce

Na Yakub dey video😂

Bailey tobiloba profil fotoğrafı
Bailey tobiloba5 ay önce

Bursted😂😂😂

realminibarbie profil fotoğrafı
realminibarbie5 ay önce

If anybody call me our wife again ehn 😂😭

Boywow profil fotoğrafı
Boywow5 ay önce

See this werey

trader_ psychologist _ profil fotoğrafı
trader_ psychologist _5 ay önce

Aahh na yakubu be the camera man 😅

thatblvckguy profil fotoğrafı
thatblvckguy5 ay önce

Yakub werey 😂

Victor Uwaoma profil fotoğrafı
Victor Uwaoma5 ay önce

Who be this guy 😂🥲

Lat Anifowoshe ♌️ ⚔️ profil fotoğrafı
Lat Anifowoshe ♌️ ⚔️5 ay önce

@askofhappy This is my bro code ever… brotherhood are proud 😎🔥💪🏼

AJ Crouch profil fotoğrafı
AJ Crouch5 ay önce

Abeg i don complete my mission o 😭🤣

Manlikegod profil fotoğrafı
Manlikegod5 ay önce

😂😂

Raymond profil fotoğrafı
Raymond5 ay önce

Yakub Omo ale 😂😂