ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
W Awesome in the chat ๐๐๐๐
58,361 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Yakub bastard ๐๐

Itโs the way the babe turned his face cap to the front for me ๐ญ

When camera man wan feature with style

I Dey wait for the werey since ๐๐๐

Saw the cameraman and took a screenshot, just to come into the CS and find multiple me's๐ญ๐๐

Na Yakub dey shoot this video. Mad!! Just iPhone 17pro max and mad editing!!! Sharp!

Cameraman ๐

I always do this for my friends but that last phase is me abeg adone complete my mission ko use talk kill me ๐ญ๐ค๐ฉ

Una don allow my screenshot waste...I think sey na only me see the cameraman.

No be the guy una de find me this

Iโm sha never doing this again cuz na me later collect bad name from the friendship group.

Bro is angry he doesn't have a babe๐

Yโall exposing too much bro When I don get babe Which scope I go use like this

Na awesome do video but na yakub dey trend ahh๐๐๐

๐๐ญ

No body is even talking bout the video na camera man ona dey look ๐คฃ๐คฃ ogbafia

Na yakub be cameraman oooooo

โOdunlade Adekola in the fcking chatโ. Werey wey Dey house with side babe na e still Dey act as camera man ๐๐๐

Think kind content just day raise girls trust issues all this content creators are just foolish spoiling relationships

๐๐๐ญ๐ญ

Omo with that kind yansh...omo awesome try oo..I go dom lock face dey lick lips for inside car๐

So na phone Dem dy use shoot content

No be Yakub be that ? ๐

Werey said โI don complete my missionโ ๐คฃ

Na Yakub dey video๐

Bursted๐๐๐

If anybody call me our wife again ehn ๐๐ญ

See this werey

Aahh na yakubu be the camera man ๐

Yakub werey ๐

Who be this guy ๐๐ฅฒ

@askofhappy This is my bro code everโฆ brotherhood are proud ๐๐ฅ๐ช๐ผ

Abeg i don complete my mission o ๐ญ๐คฃ

๐๐

Yakub Omo ale ๐๐












