Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

W CELEBRATION ๐Ÿ˜‚๐ŸŽ‰

456,748 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Number One๐Ÿฅ‡
Number One๐Ÿฅ‡vor 5 Monaten

@Ezi_okwu_ I dey feel say Zlatan follow sponsor this fight ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von B$ON
B$ONvor 5 Monaten

Everybody go dey fear you for the industry now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’ช

Profilbild von CAPTAINS
CAPTAINSvor 5 Monaten

@Esmart_26 Enemy weh bring job na blood

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 5 Monaten

WINING TEAM! Na Zlatan this win sweet pass๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von Mmanua Pro
Mmanua Provor 5 Monaten

I can guess Zlatan is probably saying; you for kuku ma k!ll the boy now. Why you pity am? Abeg no pity am next time ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von i_am_excelayomiposi
i_am_excelayomiposivor 5 Monaten

@Poise185037 See person wey you use beating dress dey use axe ๐Ÿช“ chase people for road yesterday night

Profilbild von SUNKANMI
SUNKANMIvor 5 Monaten

Bro I donโ€™t know how Carter found Kolu but whatever he has for the guy is real. Iโ€™ve never seen Carter in public or private space without him

Profilbild von Mmanua Pro
Mmanua Provor 5 Monaten

Funny enough if it was Portable that won the fรฎght, he would definitely do more than this. Carter Efe should celebrate and enjoy himself please ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von BIGGEST LION ๐Ÿฆ
BIGGEST LION ๐Ÿฆvor 5 Monaten

@VP_PUNCHO Fwkr jur donโ€™t d!e a Jew man

Profilbild von Nwabueze Nnaemeka
Nwabueze Nnaemekavor 5 Monaten

Portable go beat you for re-match no too celebrate yet

Profilbild von Lexjay
Lexjayvor 5 Monaten

This punch traveled very far. Portable turn 360 for camera. ๐Ÿคฃ

Profilbild von BIG BELLINGTON๐Ÿ“ˆ
BIG BELLINGTON๐Ÿ“ˆvor 5 Monaten

Guy you for take um easy on portable na๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dr. Agbes๐Ÿ’ซ๐Ÿ’ซ
Dr. Agbes๐Ÿ’ซ๐Ÿ’ซvor 5 Monaten

Too good!๐Ÿฅณ๐Ÿฅณ๐ŸฅณPoweerrrrr!!!!!๐Ÿ‘๐Ÿ‘๐Ÿ‘ Sha remember to sleep for atleast 8hrs today

Profilbild von TAZEโ™จ๏ธ
TAZEโ™จ๏ธvor 5 Monaten

@boyaloneee_ See wetin portable do for street What have you done Carter ?๐Ÿ˜‚

Profilbild von A J i B O Y
A J i B O Yvor 5 Monaten

Baba wetin u do that boy no good o.. na person father u wan comot hin hยฃad from hin neck

Profilbild von OMO Alhaja
OMO Alhajavor 5 Monaten

Shank drop epistle at 1am๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ You drop your winning celebration at 7:24am๐Ÿ’ช๐Ÿคœ๐Ÿ’ฏ Congrats once again ๐Ÿค

Profilbild von ๏ธ๏ธ๏ธ๏ธ๐Ÿชถ ๏ธ
๏ธ๏ธ๏ธ๏ธ๐Ÿชถ ๏ธvor 5 Monaten

Abeg wetin portable do zlatan? Na him just happy pass๐Ÿ˜‚

Profilbild von Castrol
Castrolvor 5 Monaten

@dfwmenah Portable coming for you spiritually

Profilbild von King Simon
King Simonvor 5 Monaten

Carterefe na number one for the industry boxes ๐Ÿ‘Š

Profilbild von Susan Abel
Susan Abelvor 5 Monaten

Machala forgive Ogbafia since you win him life has never been the same

Profilbild von EMA
EMAvor 5 Monaten

@Esmart_26 why Zlatan come dey celebrate the win pass you? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ศ˜hayo๐Ÿฆฆ
ศ˜hayo๐Ÿฆฆvor 5 Monaten

E don kill portable ๐Ÿคฃ

Profilbild von OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–
OLUWADAMILARE ๐Ÿฆ€๐Ÿช–vor 5 Monaten

@AMAROYALL See wetin you cause Carter ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ACELIFE
ACELIFEvor 5 Monaten

Omo it calls for big celebration. Silencing haters isnโ€™t for the weak-minded ones. Carter went all out on this one and it yielded a positive result.

Profilbild von Blurdline_Master
Blurdline_Mastervor 5 Monaten

Wetin kolu dey do๐Ÿ˜‚

Profilbild von MrNeskid
MrNeskidvor 5 Monaten

I just dey happy for kolu.. Thank you Carter efe for giving him the opportunity to live his best life

Profilbild von Wrld Goat
Wrld Goatvor 5 Monaten

I fit see 5k for your hand

Profilbild von Hannah Patrick๐Ÿ’•
Hannah Patrick๐Ÿ’•vor 5 Monaten

Omo Kolu resemble alien under that hoodie ๐Ÿ‘ฝ Ajรจ ๐Ÿ˜‚just look that his jaw line side well first

Profilbild von kahloo_
kahloo_vor 5 Monaten

The older you grow, the more you understand the Acting behind this celebrity lifestyle. Now as Carter Dey trend now, everybody now go dey him camp โ›บ๏ธ Follow em spend the small money wey all of them stilll contribute give em. No difference between our politicians and this dudes.

Profilbild von ๐Ÿช–big yoms โœž
๐Ÿช–big yoms โœžvor 5 Monaten

@AlexWetune Be like Zlatan don dey find person wey go humble Portable since๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ He seems to be the happiest person on earth right now๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von BBM๐Ÿ’™
BBM๐Ÿ’™vor 5 Monaten

Kolu is in a more healthy group now than with portable Iโ€™m happy for him

Profilbild von DeemeX
DeemeXvor 5 Monaten

Assuming portable won Carter efe,he will drag the whole Nigeria ๐Ÿ˜‚

Profilbild von G R A Y O R
G R A Y O Rvor 5 Monaten

If at all, I like say them dey always put kolu on :)

Profilbild von Aliyu Abdulqudus
Aliyu Abdulqudusvor 5 Monaten

Kolu na carter real nigga God bless for carry kolu along

ร„hnliche Videos