Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

W CELEBRATION 😂🎉

456,748 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Number One🥇
Number One🥇5 месяцев назад

@Ezi_okwu_ I dey feel say Zlatan follow sponsor this fight 😂😂😂😂

Фото профиля B$ON
B$ON5 месяцев назад

Everybody go dey fear you for the industry now 😂💪

Фото профиля CAPTAINS
CAPTAINS5 месяцев назад

@Esmart_26 Enemy weh bring job na blood

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice5 месяцев назад

WINING TEAM! Na Zlatan this win sweet pass😂❤️

Фото профиля Mmanua Pro
Mmanua Pro5 месяцев назад

I can guess Zlatan is probably saying; you for kuku ma k!ll the boy now. Why you pity am? Abeg no pity am next time 🤣🤣

Фото профиля i_am_excelayomiposi
i_am_excelayomiposi5 месяцев назад

@Poise185037 See person wey you use beating dress dey use axe 🪓 chase people for road yesterday night

Фото профиля SUNKANMI
SUNKANMI5 месяцев назад

Bro I don’t know how Carter found Kolu but whatever he has for the guy is real. I’ve never seen Carter in public or private space without him

Фото профиля Mmanua Pro
Mmanua Pro5 месяцев назад

Funny enough if it was Portable that won the fîght, he would definitely do more than this. Carter Efe should celebrate and enjoy himself please 😂😂😂😂

Фото профиля BIGGEST LION 🦁
BIGGEST LION 🦁5 месяцев назад

@VP_PUNCHO Fwkr jur don’t d!e a Jew man

Фото профиля Nwabueze Nnaemeka
Nwabueze Nnaemeka5 месяцев назад

Portable go beat you for re-match no too celebrate yet

Фото профиля Lexjay
Lexjay5 месяцев назад

This punch traveled very far. Portable turn 360 for camera. 🤣

Фото профиля BIG BELLINGTON📈
BIG BELLINGTON📈5 месяцев назад

Guy you for take um easy on portable na😂

Фото профиля Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫5 месяцев назад

Too good!🥳🥳🥳Poweerrrrr!!!!!👏👏👏 Sha remember to sleep for atleast 8hrs today

Фото профиля TAZE♨️
TAZE♨️5 месяцев назад

@boyaloneee_ See wetin portable do for street What have you done Carter ?😂

Фото профиля A J i B O Y
A J i B O Y5 месяцев назад

Baba wetin u do that boy no good o.. na person father u wan comot hin h£ad from hin neck

Фото профиля OMO Alhaja
OMO Alhaja5 месяцев назад

Shank drop epistle at 1am🤣😂 You drop your winning celebration at 7:24am💪🤜💯 Congrats once again 🤝

Фото профиля ️️️️🪶 ️
️️️️🪶 ️5 месяцев назад

Abeg wetin portable do zlatan? Na him just happy pass😂

Фото профиля Castrol
Castrol5 месяцев назад

@dfwmenah Portable coming for you spiritually

Фото профиля King Simon
King Simon5 месяцев назад

Carterefe na number one for the industry boxes 👊

Фото профиля Susan Abel
Susan Abel5 месяцев назад

Machala forgive Ogbafia since you win him life has never been the same

Фото профиля EMA
EMA5 месяцев назад

@Esmart_26 why Zlatan come dey celebrate the win pass you? 😂

Фото профиля Șhayo🦦
Șhayo🦦5 месяцев назад

E don kill portable 🤣

Фото профиля OLUWADAMILARE 🦀🪖
OLUWADAMILARE 🦀🪖5 месяцев назад

@AMAROYALL See wetin you cause Carter 😂

Фото профиля ACELIFE
ACELIFE5 месяцев назад

Omo it calls for big celebration. Silencing haters isn’t for the weak-minded ones. Carter went all out on this one and it yielded a positive result.

Фото профиля Blurdline_Master
Blurdline_Master5 месяцев назад

Wetin kolu dey do😂

Фото профиля MrNeskid
MrNeskid5 месяцев назад

I just dey happy for kolu.. Thank you Carter efe for giving him the opportunity to live his best life

Фото профиля Wrld Goat
Wrld Goat5 месяцев назад

I fit see 5k for your hand

Фото профиля Hannah Patrick💕
Hannah Patrick💕5 месяцев назад

Omo Kolu resemble alien under that hoodie 👽 Ajè 😂just look that his jaw line side well first

Фото профиля kahloo_
kahloo_5 месяцев назад

The older you grow, the more you understand the Acting behind this celebrity lifestyle. Now as Carter Dey trend now, everybody now go dey him camp ⛺️ Follow em spend the small money wey all of them stilll contribute give em. No difference between our politicians and this dudes.

Фото профиля 🪖big yoms ✞
🪖big yoms ✞5 месяцев назад

@AlexWetune Be like Zlatan don dey find person wey go humble Portable since😂😂 He seems to be the happiest person on earth right now😂💔

Фото профиля BBM💙
BBM💙5 месяцев назад

Kolu is in a more healthy group now than with portable I’m happy for him

Фото профиля DeemeX
DeemeX5 месяцев назад

Assuming portable won Carter efe,he will drag the whole Nigeria 😂

Фото профиля G R A Y O R
G R A Y O R5 месяцев назад

If at all, I like say them dey always put kolu on :)

Фото профиля Aliyu Abdulqudus
Aliyu Abdulqudus5 месяцев назад

Kolu na carter real nigga God bless for carry kolu along

Похожие видео