Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
W CELEBRATION 😂🎉
456,748 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

@Ezi_okwu_ I dey feel say Zlatan follow sponsor this fight 😂😂😂😂

Everybody go dey fear you for the industry now 😂💪

@Esmart_26 Enemy weh bring job na blood

WINING TEAM! Na Zlatan this win sweet pass😂❤️

I can guess Zlatan is probably saying; you for kuku ma k!ll the boy now. Why you pity am? Abeg no pity am next time 🤣🤣

@Poise185037 See person wey you use beating dress dey use axe 🪓 chase people for road yesterday night

Bro I don’t know how Carter found Kolu but whatever he has for the guy is real. I’ve never seen Carter in public or private space without him

Funny enough if it was Portable that won the fîght, he would definitely do more than this. Carter Efe should celebrate and enjoy himself please 😂😂😂😂

@VP_PUNCHO Fwkr jur don’t d!e a Jew man

Portable go beat you for re-match no too celebrate yet

This punch traveled very far. Portable turn 360 for camera. 🤣

Guy you for take um easy on portable na😂

Too good!🥳🥳🥳Poweerrrrr!!!!!👏👏👏 Sha remember to sleep for atleast 8hrs today

@boyaloneee_ See wetin portable do for street What have you done Carter ?😂

Baba wetin u do that boy no good o.. na person father u wan comot hin h£ad from hin neck

Shank drop epistle at 1am🤣😂 You drop your winning celebration at 7:24am💪🤜💯 Congrats once again 🤝

Abeg wetin portable do zlatan? Na him just happy pass😂

@dfwmenah Portable coming for you spiritually

Carterefe na number one for the industry boxes 👊

Machala forgive Ogbafia since you win him life has never been the same

@Esmart_26 why Zlatan come dey celebrate the win pass you? 😂

E don kill portable 🤣

@AMAROYALL See wetin you cause Carter 😂

Omo it calls for big celebration. Silencing haters isn’t for the weak-minded ones. Carter went all out on this one and it yielded a positive result.

Wetin kolu dey do😂

I just dey happy for kolu.. Thank you Carter efe for giving him the opportunity to live his best life

I fit see 5k for your hand

Omo Kolu resemble alien under that hoodie 👽 Ajè 😂just look that his jaw line side well first

The older you grow, the more you understand the Acting behind this celebrity lifestyle. Now as Carter Dey trend now, everybody now go dey him camp ⛺️ Follow em spend the small money wey all of them stilll contribute give em. No difference between our politicians and this dudes.

@AlexWetune Be like Zlatan don dey find person wey go humble Portable since😂😂 He seems to be the happiest person on earth right now😂💔

Kolu is in a more healthy group now than with portable I’m happy for him

Assuming portable won Carter efe,he will drag the whole Nigeria 😂

If at all, I like say them dey always put kolu on :)

Kolu na carter real nigga God bless for carry kolu along

