正在加载视频...
视频加载失败
WAGE WAR. ⚙️❤️
33 条评论

Inside this Wage war and Legolas I never still decide the one wey sweet pass 😪

When Legolas?

It doesn’t hit the same. Wage War is a special song

Na this guy who na dey compare smiggo with? Una dey madt. Odumodublvck is HIM

Verse so nice he had to sing it twice ⚙️

my boy

TOO SOLID!! I REMEMBER THE DAY I MEET KALA FOR EMIRATES, PERSON GO THINK SAY WITH ALL THIS ANGER AND VIOLENCE FOR LYRICS HIM GO BE ONE KIND EGOMANIAC,BUT KALA NA VERY DOWN TO EARTH INDIVIDUAL TOO MUCH LOVE FOR THIS GUY AND HIS CRAFT

Kala the brutal man! Wage war against stiffness! That’s where Union comes in 🫡 Zkgm fellas …

“Babies even for overseas oh” 😂

Man has charisma 💯

We no want war but if war come no wam 😎

Greatness 🤩

See as alaye face strong 😂😂😂

Dugged like Elanga I'm the evil in this forest Use my wood to cut their paper, all my goals have shown I'm premier Aina, defend the block I'm there This wordplay here too underrated 😭❤️❤️ Kaiii Kala!!!!

This is good bruvh. As I deh shine teeth naso I deh reason say you be werey for one side. KALA❤️😂

Don't allow the persona fool you, OD is MUSIC.

When it comes to melody, no worry!!! You’re good 😘

I never imagined this version of wage war but modu still pour secret spice make e sweet. Performance and attitude bugodi akpor.

Kala sabi. Forget

Why everything about you na War and Fight. Can't you praise God?

Spiritual ❤️🔥 Any time you go perform LEGOLAS Oloun I go cry 😢

Who carry rapper go live ban 🤦🥺

Crazy I was just singing this song, odumo you dey sing

Legolas go think say Kala dun start acting

🔥🔥🔥🔥🏹🏹🏹🏹

Na only you de shout kala And still de call Jesus Christ 😂😂 Omo you go rest small oo abeg 🙏

Isakaba man when?

If war start you fit wait 😂😂😂

WAR MACHINE HEAR THIS FREE STYLE 🫨🤯

I love this song

Kala!!!! 😭😭 only one Odumo!!!

ODUMO YOU DEY SING

🔥
相关视频
Sensitive content
NO AUTOTUNE. WAGE WAR & GASOLINE RAW & UNCUT LINK IN MY BIO ⚙️🙏🏿❤️
INDUSTRY MACHINE ⚙️
71,468 次观看 • 1 年前



