Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

294,798 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von SMALLIE
SMALLIEvor 1 Jahr

Inside this Wage war and Legolas I never still decide the one wey sweet pass 😪

Profilbild von Alabi
Alabivor 1 Jahr

When Legolas?

Profilbild von UGO & The Big Steppers
UGO & The Big Steppersvor 1 Jahr

It doesn’t hit the same. Wage War is a special song

Profilbild von Olivia 💞
Olivia 💞vor 1 Jahr

Na this guy who na dey compare smiggo with? Una dey madt. Odumodublvck is HIM

Profilbild von KELVZ.
KELVZ.vor 1 Jahr

Verse so nice he had to sing it twice ⚙️

Profilbild von lee
leevor 1 Jahr

my boy

Profilbild von ⭐️NAYA⭐️
⭐️NAYA⭐️vor 1 Jahr

TOO SOLID!! I REMEMBER THE DAY I MEET KALA FOR EMIRATES, PERSON GO THINK SAY WITH ALL THIS ANGER AND VIOLENCE FOR LYRICS HIM GO BE ONE KIND EGOMANIAC,BUT KALA NA VERY DOWN TO EARTH INDIVIDUAL TOO MUCH LOVE FOR THIS GUY AND HIS CRAFT

Profilbild von sleek
sleekvor 1 Jahr

Kala the brutal man! Wage war against stiffness! That’s where Union comes in 🫡 Zkgm fellas …

Profilbild von Unforseen Circumstances
Unforseen Circumstancesvor 1 Jahr

“Babies even for overseas oh” 😂

Profilbild von IzzyOAP
IzzyOAPvor 1 Jahr

Man has charisma 💯

Profilbild von Gideon
Gideonvor 1 Jahr

We no want war but if war come no wam 😎

Profilbild von Sally
Sallyvor 1 Jahr

Greatness 🤩

Profilbild von EJANLA🐬 OF GWAGWALADA
EJANLA🐬 OF GWAGWALADAvor 1 Jahr

See as alaye face strong 😂😂😂

Profilbild von notyourRegularloner
notyourRegularlonervor 1 Jahr

Dugged like Elanga I'm the evil in this forest Use my wood to cut their paper, all my goals have shown I'm premier Aina, defend the block I'm there This wordplay here too underrated 😭❤️❤️ Kaiii Kala!!!!

Profilbild von Noah
Noahvor 1 Jahr

This is good bruvh. As I deh shine teeth naso I deh reason say you be werey for one side. KALA❤️😂

Profilbild von KELVZ.
KELVZ.vor 1 Jahr

Don't allow the persona fool you, OD is MUSIC.

Profilbild von RUBEE🦋
RUBEE🦋vor 1 Jahr

When it comes to melody, no worry!!! You’re good 😘

Profilbild von Ichie zoology
Ichie zoologyvor 1 Jahr

I never imagined this version of wage war but modu still pour secret spice make e sweet. Performance and attitude bugodi akpor.

Profilbild von HOOD⭐️
HOOD⭐️vor 1 Jahr

Kala sabi. Forget

Profilbild von TG NAD🍥😈
TG NAD🍥😈vor 1 Jahr

Why everything about you na War and Fight. Can't you praise God?

Profilbild von abudabby🛞
abudabby🛞vor 1 Jahr

Spiritual ❤️🔥 Any time you go perform LEGOLAS Oloun I go cry 😢

Profilbild von Dim world♒
Dim world♒vor 1 Jahr

Who carry rapper go live ban 🤦🥺

Profilbild von GAJA 💫
GAJA 💫vor 1 Jahr

Crazy I was just singing this song, odumo you dey sing

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 1 Jahr

Legolas go think say Kala dun start acting

Profilbild von Samuel Daerego
Samuel Daeregovor 1 Jahr

🔥🔥🔥🔥🏹🏹🏹🏹

Profilbild von SmilingDemon👿
SmilingDemon👿vor 1 Jahr

Na only you de shout kala And still de call Jesus Christ 😂😂 Omo you go rest small oo abeg 🙏

Profilbild von Yessirskiii
Yessirskiiivor 1 Jahr

Isakaba man when?

Profilbild von TCASH
TCASHvor 1 Jahr

If war start you fit wait 😂😂😂

Profilbild von McDeltapikin
McDeltapikinvor 1 Jahr

WAR MACHINE HEAR THIS FREE STYLE 🫨🤯

Profilbild von Pride of Owerri
Pride of Owerrivor 1 Jahr

I love this song

Profilbild von Egoigwe Pounds
Egoigwe Poundsvor 1 Jahr

Kala!!!! 😭😭 only one Odumo!!!

Profilbild von buzor4pf 🪖
buzor4pf 🪖vor 1 Jahr

ODUMO YOU DEY SING

Profilbild von Mayor of UTUH mbádiké
Mayor of UTUH mbádikévor 1 Jahr

🔥

Ähnliche Videos

FULL WAGE WAR IN THE A.M 🙏🏿❤️
0:56

Sensitive content

FULL WAGE WAR IN THE A.M 🙏🏿❤️

INDUSTRY MACHINE ⚙️

71,912 Aufrufe • vor 1 Jahr