Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wahala be like project defense

64,940 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Jay Cruz
Jay Cruzvor 5 Monaten

Omo… if you fit do this thing without pressure from your audience, take your crown 👑

Profilbild von L! | Muslimah in Tech
L! | Muslimah in Techvor 5 Monaten

Your body go won enter ground with intimidating looks from those supervisors 🤣

Profilbild von P.Gizzie Services
P.Gizzie Servicesvor 5 Monaten

All this unnecessary practice The world has left us behind to be defending nonsense

Profilbild von ʀᴏʟʟᴇx®🫩
ʀᴏʟʟᴇx®🫩vor 5 Monaten

She no sabi wetin she put for book ❓😹

Profilbild von Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinpropertyvor 5 Monaten

Why she come dey act like choir member? 😄

Profilbild von ChukwuEbuka
ChukwuEbukavor 5 Monaten

You'd tell at first the lady wasn't prepared or ready for the defense. Only by looking at first dressing she don, the lecturer don discredit her. You can't come for a project defense looking unkept and tattered.

Profilbild von JustVibinX
JustVibinXvor 5 Monaten

Whether you be badie or yahuu boy defense day go humble you

Profilbild von TIFE D GREAT🌍🎰
TIFE D GREAT🌍🎰vor 5 Monaten

This one no be defense, na attack be this

Profilbild von Coolchris Youngblood
Coolchris Youngbloodvor 5 Monaten

Hunger don beat this one for school chai e no easy 😅😅

Profilbild von 𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam)
𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam)vor 5 Monaten

E no go pass polytechnic students, very easy to spot.

Profilbild von michelle loves PP 😎 🀄️
michelle loves PP 😎 🀄️vor 5 Monaten

And na dem dey snap and post “done and dusted” pass😂😭💀

Profilbild von Sadiku steve
Sadiku stevevor 5 Monaten

wahala b like wetin again

Profilbild von Dash. P
Dash. Pvor 5 Monaten

But she go sabi shout for man as u see her so😙😙

Profilbild von Debbie of God
Debbie of Godvor 5 Monaten

I know what defense looks like..... Especially when you have lecturers that are mean before you

Profilbild von CHIKA
CHIKAvor 5 Monaten

Public speaking isn't for the weak 😂

Profilbild von Mind
Mindvor 5 Monaten

Book too useless for nigeria . Na why I no dhey stress myself on rubbish and face wetin fit run me better life

Profilbild von OLUWAPALMER 🥶
OLUWAPALMER 🥶vor 5 Monaten

Abeg the background sound na which song 😂

Profilbild von Nonso Aniobi
Nonso Aniobivor 5 Monaten

This one na big Wahala.. carry over loading

Profilbild von okolie jude
okolie judevor 5 Monaten

💔

Profilbild von Joelexy 🦅
Joelexy 🦅vor 5 Monaten

wetin be this 😂

Profilbild von Smasha
Smashavor 5 Monaten

😂 😂 😂

Profilbild von Ade'Tayo Atanda 👑
Ade'Tayo Atanda 👑vor 5 Monaten

They should have send her out of the hall, this is indiscipline....if she's not ready to change, she can come back next year... You have money for jeans but can't afford a plane trouser or skirt for defence

Profilbild von IsraelTomiwa
IsraelTomiwavor 5 Monaten

this group assignment defense not project defense and the school is likely going to be .. POLYTECHNIC OR COLLEGE institution

Profilbild von WO
WOvor 5 Monaten

Oya na defend wetin you prepare if e sure for you say na you write am

Profilbild von ZËK 💎
ZËK 💎vor 5 Monaten

Why she dey cry 🙆😂😂

Profilbild von Ebube
Ebubevor 5 Monaten

You will just know this a polytechnic institute

Profilbild von xxx
xxxvor 5 Monaten

@kenzybanks remember IT inspection for lab 😂😂😂😂

Profilbild von Professor 🪝⚓️
Professor 🪝⚓️vor 5 Monaten

First of all why she go wear crazy jean go defend her shit up And second of all why is she fidgeting lol Them collect her Matric number nii See how she dey do like oerson wey no fit finsih one nylon of pap . If to say them call her for hook up or tell her to off her pants yòu will se how organized and intelligent she was !!!!

Profilbild von Femi Akinwale
Femi Akinwalevor 5 Monaten

project defense like this?Them be like choir members

Profilbild von Mosey 𓃵
Mosey 𓃵vor 5 Monaten

Verified creators join in

Profilbild von P.G.B ENTERPRISES
P.G.B ENTERPRISESvor 5 Monaten

If nah to suck prick now, she go represent very well😂