Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wahala be like project defense

64,940 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Jay Cruz
Jay Cruz5 месяцев назад

Omo… if you fit do this thing without pressure from your audience, take your crown 👑

Фото профиля L! | Muslimah in Tech
L! | Muslimah in Tech5 месяцев назад

Your body go won enter ground with intimidating looks from those supervisors 🤣

Фото профиля P.Gizzie Services
P.Gizzie Services5 месяцев назад

All this unnecessary practice The world has left us behind to be defending nonsense

Фото профиля ʀᴏʟʟᴇx®🫩
ʀᴏʟʟᴇx®🫩5 месяцев назад

She no sabi wetin she put for book ❓😹

Фото профиля Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinproperty5 месяцев назад

Why she come dey act like choir member? 😄

Фото профиля ChukwuEbuka
ChukwuEbuka5 месяцев назад

You'd tell at first the lady wasn't prepared or ready for the defense. Only by looking at first dressing she don, the lecturer don discredit her. You can't come for a project defense looking unkept and tattered.

Фото профиля JustVibinX
JustVibinX5 месяцев назад

Whether you be badie or yahuu boy defense day go humble you

Фото профиля TIFE D GREAT🌍🎰
TIFE D GREAT🌍🎰5 месяцев назад

This one no be defense, na attack be this

Фото профиля Coolchris Youngblood
Coolchris Youngblood5 месяцев назад

Hunger don beat this one for school chai e no easy 😅😅

Фото профиля 𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam)
𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam)5 месяцев назад

E no go pass polytechnic students, very easy to spot.

Фото профиля michelle loves PP 😎 🀄️
michelle loves PP 😎 🀄️5 месяцев назад

And na dem dey snap and post “done and dusted” pass😂😭💀

Фото профиля Sadiku steve
Sadiku steve5 месяцев назад

wahala b like wetin again

Фото профиля Dash. P
Dash. P5 месяцев назад

But she go sabi shout for man as u see her so😙😙

Фото профиля Debbie of God
Debbie of God5 месяцев назад

I know what defense looks like..... Especially when you have lecturers that are mean before you

Фото профиля CHIKA
CHIKA5 месяцев назад

Public speaking isn't for the weak 😂

Фото профиля Mind
Mind5 месяцев назад

Book too useless for nigeria . Na why I no dhey stress myself on rubbish and face wetin fit run me better life

Фото профиля OLUWAPALMER 🥶
OLUWAPALMER 🥶5 месяцев назад

Abeg the background sound na which song 😂

Фото профиля Nonso Aniobi
Nonso Aniobi5 месяцев назад

This one na big Wahala.. carry over loading

Фото профиля okolie jude
okolie jude5 месяцев назад

💔

Фото профиля Joelexy 🦅
Joelexy 🦅5 месяцев назад

wetin be this 😂

Фото профиля Smasha
Smasha5 месяцев назад

😂 😂 😂

Фото профиля Ade'Tayo Atanda 👑
Ade'Tayo Atanda 👑5 месяцев назад

They should have send her out of the hall, this is indiscipline....if she's not ready to change, she can come back next year... You have money for jeans but can't afford a plane trouser or skirt for defence

Фото профиля IsraelTomiwa
IsraelTomiwa5 месяцев назад

this group assignment defense not project defense and the school is likely going to be .. POLYTECHNIC OR COLLEGE institution

Фото профиля WO
WO5 месяцев назад

Oya na defend wetin you prepare if e sure for you say na you write am

Фото профиля ZËK 💎
ZËK 💎5 месяцев назад

Why she dey cry 🙆😂😂

Фото профиля Ebube
Ebube5 месяцев назад

You will just know this a polytechnic institute

Фото профиля xxx
xxx5 месяцев назад

@kenzybanks remember IT inspection for lab 😂😂😂😂

Фото профиля Professor 🪝⚓️
Professor 🪝⚓️5 месяцев назад

First of all why she go wear crazy jean go defend her shit up And second of all why is she fidgeting lol Them collect her Matric number nii See how she dey do like oerson wey no fit finsih one nylon of pap . If to say them call her for hook up or tell her to off her pants yòu will se how organized and intelligent she was !!!!

Фото профиля Femi Akinwale
Femi Akinwale5 месяцев назад

project defense like this?Them be like choir members

Фото профиля Mosey 𓃵
Mosey 𓃵5 месяцев назад

Verified creators join in

Фото профиля P.G.B ENTERPRISES
P.G.B ENTERPRISES5 месяцев назад

If nah to suck prick now, she go represent very well😂