Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wahala be like project defense
64,940 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Omo… if you fit do this thing without pressure from your audience, take your crown 👑

Your body go won enter ground with intimidating looks from those supervisors 🤣

All this unnecessary practice The world has left us behind to be defending nonsense

She no sabi wetin she put for book ❓😹

Why she come dey act like choir member? 😄

You'd tell at first the lady wasn't prepared or ready for the defense. Only by looking at first dressing she don, the lecturer don discredit her. You can't come for a project defense looking unkept and tattered.

Whether you be badie or yahuu boy defense day go humble you

This one no be defense, na attack be this

Hunger don beat this one for school chai e no easy 😅😅

E no go pass polytechnic students, very easy to spot.

And na dem dey snap and post “done and dusted” pass😂😭💀

wahala b like wetin again

But she go sabi shout for man as u see her so😙😙

I know what defense looks like..... Especially when you have lecturers that are mean before you

Public speaking isn't for the weak 😂

Book too useless for nigeria . Na why I no dhey stress myself on rubbish and face wetin fit run me better life

Abeg the background sound na which song 😂

This one na big Wahala.. carry over loading

💔

wetin be this 😂

😂 😂 😂

They should have send her out of the hall, this is indiscipline....if she's not ready to change, she can come back next year... You have money for jeans but can't afford a plane trouser or skirt for defence

this group assignment defense not project defense and the school is likely going to be .. POLYTECHNIC OR COLLEGE institution

Oya na defend wetin you prepare if e sure for you say na you write am

Why she dey cry 🙆😂😂

You will just know this a polytechnic institute

@kenzybanks remember IT inspection for lab 😂😂😂😂

First of all why she go wear crazy jean go defend her shit up And second of all why is she fidgeting lol Them collect her Matric number nii See how she dey do like oerson wey no fit finsih one nylon of pap . If to say them call her for hook up or tell her to off her pants yòu will se how organized and intelligent she was !!!!

project defense like this?Them be like choir members

Verified creators join in

If nah to suck prick now, she go represent very well😂
