Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahala Dey o๐๐๐๐๐
10 Kommentare

Olissvor 1 Jahr
No be to comot for the class. Na whether that guy go get teeth complete at the end of the day

Stretchโข๏ธvor 1 Jahr
If I go down, we all go down ๐๐คฃ

Jake saxisvor 1 Jahr
Aa perfect definition of I ain't goi g down alone

John Yinkeshvor 1 Jahr
Ahh teeth go full ground oo๐๐๐

Toheeb Oladimejivor 1 Jahr
He get one time wey we Dey exam and some guys they inside hall with me who be cult this man free them and wan collect my own phone Ogbeni โฆ you must collect everything for here .. the man just laugh say this Lagos boys una get crase gan ๐

Bolu Designsvor 1 Jahr
The song is everything๐, which song is this?

valking โvor 1 Jahr
Llona - Canโt Breathe

Big_Rayvor 1 Jahr
Make the guy just dey go home straight else ๐

Blac Picassovor 1 Jahr
No try this thing for uniben, you go pump your jaw tire.

Prophet Elijah๐ฅvor 1 Jahr
Allah! red water go surplus for that hall...Walahi
