Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wahala Dey o😂😂😂😂😂
Комментарии: 10

Oliss1 год назад
No be to comot for the class. Na whether that guy go get teeth complete at the end of the day

Stretch™️1 год назад
If I go down, we all go down 😂🤣

Jake saxis1 год назад
Aa perfect definition of I ain't goi g down alone

John Yinkesh1 год назад
Ahh teeth go full ground oo😂😂😂

Toheeb Oladimeji1 год назад
He get one time wey we Dey exam and some guys they inside hall with me who be cult this man free them and wan collect my own phone Ogbeni … you must collect everything for here .. the man just laugh say this Lagos boys una get crase gan 😂

Bolu Designs1 год назад
The song is everything😂, which song is this?

valking ♔1 год назад
Llona - Can’t Breathe

Big_Ray1 год назад
Make the guy just dey go home straight else 😂

Blac Picasso1 год назад
No try this thing for uniben, you go pump your jaw tire.

Prophet Elijah🔥1 год назад
Allah! red water go surplus for that hall...Walahi
