Loading video...
Video Failed to Load
Wahala don sup, wetin Egungun carry come like this 😭💔
34,291 views • 6 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Person wey you for interview for night, She looks like she is acting that means she dey even see the camera man, werey no sabi act

Nobody fit catch this Egungun for me😒😹

Albino say dem dey rush am.

You go explain tire no evidence

God abeg

Why Egungun go just bring people err d like anyone

Leave our oyibo with sense of humor

This people can lie for africa 😅😅😅😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣

I love everything that is wrong with her

The problem is not egungun the problem is that ogbanje hyping the habitat she dwells in

😹😹😹😹😹😹

Egungun no carry bag, na whole episode he carry come 😂

Person wey catwalk look camera an eye for an eye no fit see mic or interviewer all these people just belive say people wey dey watch their content na Mumu.

Even God will be surprise to see this 😀

She dey see, take every opportunity you see to shine

lol 😂 wahala

JE HO VAH 🤦😂🤣

Na dem follow greatest be this after peller 😂 useless people small thing i’m the greatest in Africa

Wetin Egungun carry come interview 😀😂😂

The cute albino 😂😂😂😂

She just Dey catch her cruise 😂

It’s obviously content

My favorite albino

No wonder the skin dey rough... Roughly 3.5 😂😂😂😂

@IMOLEVICO This Egungun no be for festival, na for deliverance 😭

I think sey this interview na genuine cos this one is a very obvious skit o

She no really act am well

😂😂😂😂

E reach albino turn u no say make she do 360

😂😂

No be obotobi be this ? 😂

I love these girls comedy she’s very very funny to be honest

😂😂😂😂😂😂
