Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahala here and there 😂😂
17,050 Aufrufe • vor 23 Tagen •via X (Twitter)
19 Kommentare

Na only when she need money she dey remember say you be baby 😂 baba experience don show

😂🤣

At your age your engine don die 😂😂

This man dey wear yansh pad?

This man own dun dey too much..no be to beat am

lol this man na real man of God ? Or na just cruise ??

True true na scam

No wonder 🤔 I sha see say the “baby baby baby” too much these days

These kind pastors go want draw people to Christ by force 😂

Where is the lies 😂

Who really called this guy?

"At yr age yr engine don d!e" 😂😭

The man don fat finish

This man just popular like this

No be person father be this?

Where dem dey get all these laws wey no dey bible self?

Is this man 👨 a pastor?

Any pastor when nor de work say na only evangelism he won de do na scam 😂

Baba don fat finish 😭😅
