正在加载视频...

视频加载失败

Wahala just full everywhere

154,650 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘 的头像
Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘1 年前

‘Oyibo woman, oyibo pikin’ is now a flex? Our level of inferiority has hit a new low.😂

Aisy 的头像
Aisy1 年前

Oyinbo woman and Oyinbo pikin is now a flex😂 Sound as dumb as he looks

Paul DC🇧🇪 的头像
Paul DC🇧🇪1 年前

To born for white no dey hard; na to carry pikin come house na there wahala dey. -Osayomore Joseph

EVIL BRAIN 的头像
EVIL BRAIN1 年前

Na the guy still mumu pass at least commot for kitchen first 😂

temi tife 的头像
temi tife1 年前

Be like people outside dis Nigeria are d one giving us problem for dis Nigeria ,imagine both of them are not in Nigeria,but cause wahala,we wey Dey Nigeria ,dis country don humble us,they have option jare

Jacob Akoh Emmanuel 的头像
Jacob Akoh Emmanuel1 年前

If I see this mugu video the way I Dey run scroll pass am ehn

overjoy charles 的头像
overjoy charles1 年前

Testosterone has never been this useless. 🤦

L.F.G 的头像
L.F.G1 年前

The moment he made mention of his oyinbo wife and child I felt ashamed for him

Rex Chocolate 的头像
Rex Chocolate1 年前

Cringe 😬

Chelsea fan base 💙 🙌 的头像
Chelsea fan base 💙 🙌1 年前

All of una dey craze

相关视频