Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Wahala ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

2,312,567 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

11 Comments

Kintsugi ๐Ÿช™'s profile picture
Kintsugi ๐Ÿช™1 year ago

Nigerian soldier no go calm for una dey talk like this? You'll already know from the confidence and arrogance if na real soldier ๐Ÿ˜‚

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

- All I Knew

LuckY B๐Ÿ˜ˆY's profile picture
LuckY B๐Ÿ˜ˆY1 year ago

Dem follow check if the moustache na fake too ๐Ÿ˜‚

30BG4L's profile picture
30BG4L1 year ago

No military man fresh like this for naija lai lai lol his skin care is topnotch lol. I think he's been receiving slaps since, cause his cheek is turning red

AYO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช๐Ÿฆ…โฃ๏ธ's profile picture
AYO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช๐Ÿฆ…โฃ๏ธ1 year ago

Bro if na real soldier that woman, the man wey hold am, camera man all of them go collect anyhow

Sammy Diddy's profile picture
Sammy Diddy1 year ago

Them even wan commot the guy mustache ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

OKIKIOLA's profile picture
OKIKIOLA1 year ago

see as him face red, dem don give am 59 battalion for face ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

SHร˜GUN of UNNยฐ๐Ÿ‡ฏ๐Ÿ‡ต's profile picture
SHร˜GUN of UNNยฐ๐Ÿ‡ฏ๐Ÿ‡ต1 year ago

Shey normal civilians go fit gather soldier, make hin dey explain? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

GistaHub's profile picture
GistaHub1 year ago

And the funniest thing is e fit don use this scope multiple times make God just wan catch am today

JEWEL๐Ÿฅนโค๏ธโ€๐Ÿ”ฅ's profile picture
JEWEL๐Ÿฅนโค๏ธโ€๐Ÿ”ฅ1 year ago

Nawa o Of all things you choose to do this one?๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜น

Khooljay's profile picture
Khooljay1 year ago

Nah Igbo boi

Related Videos