正在加载视频...

视频加载失败

Wahala 😂😂

2,313,706 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Kintsugi 🪙 的头像
Kintsugi 🪙1 年前

Nigerian soldier no go calm for una dey talk like this? You'll already know from the confidence and arrogance if na real soldier 😂

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- All I Knew

LuckY B😈Y 的头像
LuckY B😈Y1 年前

Dem follow check if the moustache na fake too 😂

30BG4L 的头像
30BG4L1 年前

No military man fresh like this for naija lai lai lol his skin care is topnotch lol. I think he's been receiving slaps since, cause his cheek is turning red

AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️ 的头像
AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️1 年前

Bro if na real soldier that woman, the man wey hold am, camera man all of them go collect anyhow

Sammy Diddy 的头像
Sammy Diddy1 年前

Them even wan commot the guy mustache 😹😹

OKIKIOLA 的头像
OKIKIOLA1 年前

see as him face red, dem don give am 59 battalion for face 😭😭😭

SHØGUN of UNN°🇯🇵 的头像
SHØGUN of UNN°🇯🇵1 年前

Shey normal civilians go fit gather soldier, make hin dey explain? 😂😂😂

GistaHub 的头像
GistaHub1 年前

And the funniest thing is e fit don use this scope multiple times make God just wan catch am today

JEWEL🥹❤️‍🔥 的头像
JEWEL🥹❤️‍🔥1 年前

Nawa o Of all things you choose to do this one?😭😹

Khooljay 的头像
Khooljay1 年前

Nah Igbo boi