Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wahala Wahala Wahala 🤣🤣🤣
575,013 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 9

David Ben3 лет назад
Nigga trying so hard to give the phone a CPR 😭😭😭💔💔💔

DaDaBoí 🇳🇬🦁3 лет назад
From The Kings hotel on Sunday to Computer Village on Monday 😭😂

Joe guiding fcb3 лет назад
Wait. He dey give the phone mouth to mouth respiration?

Ola💡3 лет назад
Nah this place funny me pass …him eye don red 💔😂😂😂

Bozie 🇨🇦3 лет назад
He wan blow the breath of life give the phone?😭😭💔

Ibe Onye Abiriba😎3 лет назад
That push wey em push that guy na from the bottom of en heart💔

ETSAKO-BOY3 лет назад
I think most fairly used iPhone has been opened in Naija either to change battery or do minor work on it so the seal has been broken and it can’t resist water.

KWAME3 лет назад
The swimming comot for ein eye😂😂

OLÚ🇳🇬3 лет назад
All en body go dey shake 😂😭
