正在加载视频...
视频加载失败
Wahalaa wa oooo 😂🤣
32 条评论

Death looking at both of them 😹😂

The way that man Dey talk you go know say one almanjiri Dey chop him money

Alanu indeed

Dem go to whine you if you no get money this generation😂😭💔

dis Egbon dey sell phone for IFO 2018/19 around HOMEBOYS BASE Jidex investment 💔😹

Maybe and January 2027 he wan talk abi I no hear am very well Alanu isonu

Funny how na d 17 wey e Dey use now e go give the egbon for 2028

Anise agbako. Awon eyan wa ninu aye fa 😂

Omo nah to make am Nobody really want help

He don make the poor guy rich by calling him out, thank God, he go see helper in two weeks, amen 🙏

Omo which kind helper be this , make I wait till 2028 keh before you help me😂😂😂

Wetin make @fekomiherbals come do wey buy 18pro for him peeps

Werey da raigebait the young dude 😂 when. 2028 go come how much them go da sell am then why e no buy give am now

Say na “see through through” 😭

Sey this man no what he's talking 2028

Why you no help him life instead of giving him phone and he fit die before 2028 nko? Rich people no Dey always help poor people if they’re not benefiting one or two from you.

Shey ti ba download è,mò ma ra 18pro ni 2027😂

Don’t rage bait the mechanic o 😂😂 2028 keh omo this one na whining of the highest order 😂😂😂💔

No be fipa Dey be Frnd Dey just Dey catch cruise the guy self get money

U just finish Elle ni abi 😂

Je ho vah 😂 😭

What in hell is this ,sometimes you wonder how some peo don’t know what’s absurd to say to people,funny enough that’s who they have always been,see wetin agbalagba dey talk

Abegi make una help me find my own futuristic Alanu😩🙏😂

@Iam_leckzie01 Omo ah

Ahhh 2028 o lor far omo t😹😹

Which kind help be this 😂😂

kayi😭😭

Jide x autos Dey cruise gan

lol 2 years 😭😭😭 2028 Funny thing is that he might ask him that 2028 and he’ll give him one excuse or the other

Helper wey Dey disguised na principality

Amin

Alanu jati jati 😂😂😂
