Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahalaaa wa ooo 😭🤣
34,068 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Before girl go lie this kind lie to a man, she don already know how mumu him be and she don deh wyn am tey tey before this one 😂

I never hear this kind lie for my life .. my trust for women nah 0%

She “saba le” sperm yen ni 😭

A public toilet right ? Happens all d time ...awon wayray...dem go package shit for you inside take away...rubish

I’m more bothered about the guy, for her to use such an excuse.

Where you see man and woman Dey use same toilet??🙄😂😂

I've known this update since I was 15 She is trying to be stupid and innocent

The story no clear , but I believe her sha 😹

Toilet sit keh Shey na there be your dinning chair Abi you wan tell us say you no open wc cover before you pee

This one na prank now 😂😂😂

Ejeh jesu 😂😂😂

She Kon still dey swear 😞

Dah gender yawerey gan

Ajeh she no cheat .. I belive er .. Wen season 2 Dey come out Abeg 🤣

Ogbenutan😂😂😂😂, oloofo ni girl yen

Omo this one go far o

Can yoy relate

The lie almost kill me here wtf 😳

Nah that toilet infection format Dey vex me pass. 😒🤣🤣

Which kind mumu lie be this

She knew that the guy nah mumu already

😂😂😂

MkO Ofo ..

lol this thing don tay now

Even devil cover him face for shame when him hear this one!!! If Na true she talk am then she dey really dey mad!!!

😂😂😂😂Usain bolt come

Oro buruku ton terin looto 🤣😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Eje jesu! Eje Jesu!! Eje Jesu!!!

Na Aproko doctor fit judge this one 🤣🤣😭😭

Ejeh Jesu😂

Wahala oo

Ahhh werey ree oooo 🤣🤣🤣
