Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahalaaa wa oooo 🙆🏻♂️😭🤣
39,569 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
32 Kommentare

One the 16th nah Club Vixen we go dey “BOBO NIGHT HOUSE” with Porkiyor 🔥

Omo i ask my girlfriend this question days ago she replied with as how. I swr some ladies just in relationships for a survival because they believe that they can only offer Toto 🥲😂

None of them say she’s going to be supportive financially 🤷😂😂😂😂

Nah ado girls, they’re so useless They don’t even hide it 😅😅

Alhamdulilah even thou im struggling nd striving my wife don’t need to tell me ha benefit I can count as many as I can God gave me a wife a standing nd satisfied wife God bless her for me 🙏

Ejeh jesuuuuuu😭💔 I can take care of myself but I’ll need your money kee me 😭😭😭😂

Omo, see wetin remain for us to marry 🥹🥹

I like the first girl she is sincere no benefit🤣

Omo this batch C wey I follow come dey vex me And person call me for Batch A oo naa me no gree answer Kini gbogbo eleyi E gbami

My girlfriend don Dey stammer ooo, ahh eje jesuu 😂😂

Werey nii I’m intelligent 😂

Most of these B*tch no get Values

Next Generation is gonna worst more than this hmmm

Baba as you no dey wear this ones again make I come pick am baba mii

No benefit i swr

To see female comments under this post nah by connection 😂😂

God see wetin you remain for us to marry 🤦♂️💔

Bro this girls no get anything to offer 😣😣😩😩😩😩

Make lapo baby self dey date wtf

Na that eje Jesu dey always kpamiii

Guy, speak English nh omo

Ado Ekiti be that

Ma only sex be the benefit 😂😂

Afi obo yii sha 😹😹

TA TA TA That’s three na😂

One would think they really don’t know what they are saying, you are right they actually don’t know what to say and that’s the truth and their reality…most relationships are transactional and the guys wallet is what’s sustaining them, once you remove that then there’s nothing else at all… and this lots don’t care about what you’ll benefit in dating them but what they’ll benefit.

Yet they're some men spec. 😂 😂 😂 Wasted!

I dey always enjoying your vibes my mentor @MkoTheComedian

Few days ago I was actually asking myself what exactly do women offer in a relationship aside from sex, honestly till date i haven’t gotten an answer

She’s good in bed 🤣🤣

Guy na you dey go far, those set of girls cant even express thereselves in English, if the interview was taken in there local dailet they might have something to say... The problem is way more bigger than we think, imagine a country where education is almost crumbling..

Even Mko Wan Cry
Ähnliche Videos
Sensitive content
🙆🏻♂️🙆🏻♂️🙆🏻♂️🤣🤮
ThePugFather
31,962 Aufrufe • vor 6 Tagen
